letra de you don't know me - bisa kdei
you don’t know me lyrics
if i’m living my today
wey you no dey like me a twe woho
cos you don’t know me, you don’t know what i have been through
i was born a soldier
shout outs to my papa
i don’t have to impress anybody
i keep my life the way i want it
if your wish is to be where i dey
it be hard work, you for ask addae
i made it, i made it, no hating
i beg keep your eyes off me
you for keep your eyes off me
if you don’t know me
then stop hating
i beg keep your eyes off me
you for keep your eyes off me
if you don’t know me, stop hating
i see how funny life is
when i used to be nothing, not evеn a cricket to talk
but now i have something now
i gеt the whole world talking now
where dem dey see say dem bless me now
from krɛnkrɛn to glory now
i just dey do my own thing now
god bless every hustler now
make he bless he who dey bless me
i go pray for whoever go curse me
before you talk about someone
make sure you don’t have no skeleton in your closet
when life dey stretch me eeeh
i never gave up on my dream
today me and you dey, it be here we dey
i beg keep your eyes off me
you for keep your eyes of me
if you don’t know me, then no hating
letras aleatórias
- teenage bottlerocket › letra de walking the yard - teenage bottlerocket
- big star johnson › letra de flavors - big star johnson
- anna vissi › letra de τρένο (treno) - anna vissi
- quad city djs 69 boyz k nock › letra de what you want for christmas - quad city dj's, 69 boyz & k-nock
- kharisma › letra de sidekick - kharisma
- cityalight › letra de the love of the father - cityalight
- bob moses › letra de hands to hold - bob moses
- hero tha alpha › letra de hero tha alpha.. rambo cover song.. - hero tha alpha
- the stunners › letra de bubblegum - the stunners
- bjorn tidmand › letra de lille sommerfugl - bjørn tidmand