
letra de go crazy - bhoy vackto
wanna pull up in a sporty car
dem think say i be prodigal
fine fine girls from bodiha
dem no fit understand the matter to far
all of the girls dem mezebu
i’m getting funds u thank god hallelu
otg are very powerful
lyrically i’m stable
ope fun olohun i’m not disable
i no be old man i be genz
when dem see me dem go crazy
say na only music with no plan b
say she’s feeling me cos i’m low-key
money on my mind so i keep moving
shout-out to my homie sultan low-key
shout-out to debbie
shout-out to chelsea
say na dem dey when i go no money
i be rockеt boy like muyeez
pray kaye ma fimi sesin
vеry soon u go see me for your telli
i be person pikin make dem no stress me
give dem back to back like zerry dl
her back so fat like mercedes benz
the journey so hard buh i no fit relent
say na only money dem boost my confidence
everything wey get beginning get end
i no foor cuz i go soon buy benz
if i’ve do u wrong abeg make u no vez
i no be old man i be genz
when dem see me dem go crazy
say na only music with no plan b
say she’s feeling me cos i’m low-key
money on my mind so i keep moving
shout-out to my homie sultan low-key
shout-out to debbie
shout-out to chelsea
say na dem dey when i go no money
i be rocket boy like muyeez
pray kaye ma fimi sesin
very soon u go see me for your telli
i be person pikin make dem no stress me
letras aleatórias
- letra de gilette - haftbefehl
- letra de catch my wave - lil' kim
- letra de j'ai fait un rêve - melan
- letra de lady in red - avscvltate
- letra de t*i*o*n - malachi (rap)
- letra de go to church - rock chando
- letra de spoonful - live at winterland, san francisco / 1968 - cream
- letra de coastin - cities aviv
- letra de muskura - faris shafi
- letra de pai, mãe - michel teló