letra de no other - bella shmurda
[chorus: bella shmurda]
i only want you, no other no other girl say no other
no other girl just my mother (ayayaya)
i only want you, no other no other girl say no other
no other girl just my mother just mother
[post-chorus: bella shmurda]
oya ripim pom pom ripim pom pom baby
oya odi dan dan odi dan dan baby (ayayaa)
oya rapa npan pa you can fit to rapa npan pa (ayayaa)
oya ripim pom pom ripim pom pom baby
oya odi dan dan odi dan dan baby (ayayaa)
oya rapa npan pa you can fit to rapa npan pa (ayayaa)
[verse: victony]
wetin you want? shey na silver or gold
you never see millions unfold o
i no be small boy, i no be watagiri
i no dey wear slippers dunlop
even mia khalifa i unfollow
if i look another one apollo
abeg make you release am
mama yo oo mama yo oo
[bridge: bella shmurda]
likkle tsunami, forget about mummy, i can be your daddy and i can be your nanny
likkle tsunami, forget about mummy, i can be your daddy and i can be your nanny
[chorus: bella shmurda]
i only want you, no other no other girl say no other
no other girl just my mother (ayayaya)
i only want you, no othеr no other girl say no other
no other girl just my mothеr just mother
[outro: bella shmurda]
shebi na the love i dey see for your eyes
i dey look, i dey smile, e dey make me dey like to dey dey your side
i want to dey your side
shebi na the love i dey see for your eyes
i dey look, i dey smile, e dey make me dey like to dey dey your side
i want to dey your side
oya ripim pom pom ripim pom pom baby
oya odi dan dan odi dan dan baby (ayayaa)
oya rapa npan pa you can fit to rapa npan pa (ayayaa)
oya ripim pom pom ripim pom pom baby
oya odi dan dan odi dan dan baby (ayayaa)
oya rapa npan pa you can fit to rapa npan pa (ayayaa)
letras aleatórias
- meresha › letra de fool don't be - meresha
- notstrs › letra de i turn 16 today - notstrs
- eli primmer › letra de time flies - eli primmer
- 影子計劃shadow project twn › letra de 我不 (i don't) - 影子計劃shadow project (twn)
- alvenrad › letra de woudakoestiek - alvenrad
- leebada 이바다 › letra de venus - leebada (이바다)
- plone › letra de plock - plone
- karen peck new river › letra de where the river runs cold - karen peck & new river
- снт кабачок snt kabachok › letra de mélancolie - снт кабачок (snt kabachok)
- lizer › letra de snippet 17.02.22 - lizer