letra de new born fela - bella shmurda
[verse 1]
used to the good life
i never pray for the bad time
you know money good sha
anything wey stress i no like sha
no thank me don’t mention
i just wanna love you intentional
no pressure no tension
i just wan love you exceptional
[pre-chorus]
motherf-cking babylon
i no stop till i get enough
i no wait my journey long
make the money full pass burdilon
i no girl wey dey use toy
i no care baby na your choice
and i fit but you don perignon
n0body go run your marathon
[chorus]
i be the new born fela
story teller, battery charger
baby pana, for my mattеr, use kayamata
i know the matter, thе matter don’t matter
i be naija don dada
baby sho wapa , emi kon fela
call me jigga, i no get dada
love my cigar, do re mi fa so
kalakuta ni mo wa sha
h-llo!
many things i see life ko ma easy
[verse 2]
oya kilotunfeso, abaso
kulukulu so, miogbowon
oya kilonso, mio ran wan
miolejo, mio moto
gongo aso, kutupa awu
w-ngelewa tobarimi loru
ayen lo to barimi l’osun
kosewu na me go ball you
[pre-chorus]
motherf-cking babylon
i no stop till i get enough
i no wait my journey long
make the money full pass burdilon
i no girl wey dey use toy
i no care baby na your choice
and i fit but you don perignon
n0body go run your marathon
[chorus]
i be the new born fela
story teller, battery charger
baby pana, for my matter, use kayamata
i know the matter, the matter don’t matter
jesu go to calvary
no alawee, just for your sins
don’t make me your enemy
many things i see, life koma easy
letras aleatórias
- la rondalla cristiana sinai › letra de hablemos de jesús - la rondalla cristiana sinai
- 岡咲美保 miho okasaki › letra de 魔法の言葉 (magic words) - 岡咲美保 (miho okasaki)
- achill crossing › letra de fighting men from crossmaglen - achill crossing
- sunshine christo › letra de life and death is an open door - sunshine christo
- gas station encounters › letra de the lemonade looter ft. favtrip - gas station encounters
- lil nas x › letra de titanic (version 3) - lil nas x
- nic d › letra de upsides - nic d
- fabio concato › letra de un trenino nel petto - fabio concato
- xxxhxailo › letra de remember - xxxhxailo
- putri kristya › letra de gubuk asmoro - putri kristya