letra de many things - bella shmurda
so many things on my shoulder
many things wey no matter
many many things burst my medulla
only small thing i fit talk sha
so many songs on my folder
all of them must to blow sha
plenty girls for my whatsapp
all of them want to know what’s up
see i no go die tonight
i go live for life
and if i die tonight
i don live my life
i no go die tonight
i go live for life
and if i die tonight
i don live my life
say n-gga don come
the boy don show
enemies dey vex say the boy don blow
right on time, dem ma come my show
den ma ride or die
when they see me show
say n-gga don come
the boy don show
enemies dey vex say thе boy don blow
right on time, dem ma come my show
dеn ma ride or die
when they see me show
see i no go die tonight
i go live for life
and if i die tonight
i don live my life
i no go die tonight
i go live for life
and if i die tonight
i don live my life
oh fine boy bella , me naughty
oh 20 bottles e no do me
i give thanks to the almighty
for time and life and graces
annabelle yes you’re naughty
oh fine boy bella , me naughty
oh 20 bottles e no do me
letras aleatórias
- phan ngan › letra de nói với cô ấy - phan ngân
- mas macellan › letra de haymatlos - mas macellan
- wednesday campanella › letra de ラオウ (raoh) - wednesday campanella
- siena bjorn › letra de easy tiger - siena bjorn
- jesuslesfilles › letra de le dernier album de beck - jesuslesfilles
- marwa loud › letra de allô - marwa loud
- samael senja › letra de my style - samael senja
- saturday night live › letra de you're on blast - saturday night live
- exile jpn › letra de 空から落ちてくるjazz (sora kara ochitekuru jazz) - exile (jpn)
- lumry › letra de good for me - lumry