letra de family - bayanni
[intro]
oluwafemi, mo mọ daju pe, ninu irin ajo si’bi giga, awon ota le’gbogun ti ọ, sugbon iwo ma bęru, ko si nkan tio se ę
[verse 1]
steady hustle i no dey rest oh
me i no get many friends oh
tori pe won o ko mi be o ah (oh, ah)
just another boy from the ghetto
i be looking for daily bread oh
so fun won mi o gbo’holiday oh, ah, ye
[chorus]
so i carry my family for head oh
if them never chop, i must double hustle, ye
carry my family for head
if i go dey sleep, shebi na me don fumble o
ye, ye, ye
[post-chorus]
emi nimomọ bo se n se mi
emi nimomọ bo se n se mi oh
emi nimomọ bo se n se mi, ye, ye, yе
emi nimomọ bo se n se mi
emi nimomọ bo se n sе mi oh
emi nimomọ bo se n se mi, ye
[verse 2]
so if you see me for the road oh, no go lose guard am
my mind don go faraway, me i no fit shalaye
if you see me enter party, no go dey shout am
gimme two bottles of moët, make my body balance ye, ye, ye, ye
[pre-chorus]
emi nimomọ bo se n se mi
emi nimomọ bo se n se mi oh
emi nimomọ bo se n se mi, ye, ye, ye
emi nimomọ bo se n se mi
emi nimomọ bo se n se mi oh
emi nimomọ bo se n se mi, ye
[chorus]
carry my family for head oh
if them never chop, i must double hustle, ye
carry my family for head
if i go dey sleep, shebi na me don fumble oh
[outro]
call me bayanni
hmm, bayanni
letras aleatórias
- cachao › letra de lindo yambu - cachao
- wellhello › letra de emlékszem, sopronban - wellhello
- cadet loco › letra de can't tell me - cadet loco
- nazar raf camora › letra de wo du nicht bist - nazar & raf camora
- the grand gestures › letra de the world will break your heart - the grand gestures
- anthm › letra de vultures - anthm
- seether › letra de fur cue (mike olson remix) - seether
- eva manu › letra de the world is too busy - eva + manu
- jammil e uma noites › letra de celebrar - jammil e uma noites
- hitmaka › letra de the business - hitmaka