letras.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

letra de oh yeah - bassoh

Loading...

intro
yeah,yeah,yeah,yeah
bassoh bassoh bassoh bassoh

chorus
afi sesei then we dey overseas
(over over seas)
afi sesei then we dey yankee
(yankee)
afi sesei then i dey drive a panamera
(spray)
afi sesei then i dey drive a new bentley
(bow bow)
i just got blow
oh yeah
oh yeah
money go come
oh yeah
oh yeah
i just got blow
oh yeah
oh yeah
money go come
oh yeah
oh yeah
i just go blow blow blow
i just go blow
i just go blow blow blow
i just go blow
w) baa fee f33(2x)
oh yeah oh yeah

verse 1
the pace man get di3 too fast
the money man for get di3 too much
we no dey roll with kiddies we no be school bus
everyday we dey ball pass forlan
next year it be we we get the beamer
next year we fill up 02 arena
we increase the pace wey we no dey stop
so it be simple fact sey we no go flop
me my boy omar for chop sterling
we chop too much cedis for 17 years
charle ya br3 we for change setting
baba god start dey shower your blessing
before i chop 20 i for own my own jet
before i chop 30 i for buy a lambo
i for see my moma in a new rolls royce
i for see my pops in a new beamer
talk them make them wire aza jemoko
make them send all the money pr-nto
if it no be money talk dem say wanna head dye yoomo
at the age of 11 wey i see the way out
at age 15 wey i start dey speak up
searching for doe but i no be gold digger
if you see me in town den dont figa
kaafe kaafe b3 ofee ofee
kaafe kaafe b3 ofee ofee
kaawie kaawie b3 owie owie
kaawie kaawie b3 owie owie
we no dey tie n0bruh we make wanna moves
we dey pay the cost so we no fit loose
we no dey tie n0bruh we make wanna moves
we no dey tie n0bruh we make wanna moves
we dey pay the cost so we no fit loose
we dey pay the cost so we no fit loose
(bah bow)

chorus
afi sesei then we dey overseas
(over over seas)
afi sesei then we dey yankee
(yankee)
afi sesei then i dey drive a panamera
(spray)
afi sesei then i dey drive a new bentley
(bow bow)
i just got blow
oh yeah
oh yeah
money go come
oh yeah
oh yeah
i just got blow
oh yeah
oh yeah
money go come
oh yeah
oh yeah
i just go blow blow blow
i just go blow
i just go blow blow blow
i just go blow

verse 2
jeee gidi gidi slow but sure
oneday we go ketch that’s for sure
god dey so vim dey
money dey so moves dey
call criss harvester cause he got the block
call craze eddie cause he got the babes
call criss harvester cause he got the block
call craze eddie cause he got the babes
im in c9 with my naggers and
we talking about six figures
we dey talk how to stay winners
we dey make moves with the realers
some make money from typing
some make money from hyping
but we do both cause we need both
so we make money from each source
i go to church every sunday
cause i make money every monday
i party hard on the weekend
forget everybody charley we no dey see them
full hustle mode in taifa
cold hard cash when i’m in tema
thats when i’m balling with my hommies
that’s when i’m balling with my naggers
kaafe kaafe b3 ofee ofee
kaafe kaafe b3 ofee ofee
kaawie kaawie b3 owie owie
kaawie kaawie b3 owie owie
we no dey tie n0bruh we make wanna moves
we dey pay the cost so we no fit loose
we no dey tie n0bruh we make wanna moves
we no dey tie n0bruh we make wanna moves
we dey pay the cost so we no fit loose
we dey pay the cost so we no fit loose
(brah)

letras aleatórias

MAIS ACESSADOS

Loading...