letras.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

letra de champion - barima pages

Loading...

[verse]
ey
my brother
why you dey worry?
why you dey cry oh sister?
make you never think say e be you p3 you dey suffer
see people dey taya

you sef you no get matter
oh brother
see make you no fear, just do your best
talk to god oh
he go do the rest
enemies oh them no fit test
cos who jah bless
no man can curse
keep on working
you go chop first
enemies all go start confess
you get cash plus the fine fine cars
keep on praying the pain go p-ss

[chorus]
see one day
you go hit wey
e go shock you eeyy
people go dey say
you be champion
ugh!
i say you be champion
i say
one day
you go hit wey
e go shock you eeyy
people go dey say
you be champion
ugh!
i say you be champion
(cue!) [kojo cue]

[kojo – cue] (verse)

i say one day
my brother
e go set make
you sef you go shock wey
you naa you go talk say
god dey
by god’s grace
my brother
we dey chop wey
another man dey bore say
the boys make
he want hate
okay!
i told pages
go crazy!
do your thing
do your thing
no breaking
no mind what haters all saying
everything they go do, no fazing
yeah!
now see now
brother man out here dey win now
express years
when they talk best guest verse?
you for know e be we now!
cue!

[chorus]
see one day
you go hit wey
e go shock you eeyy
people go dey say
you be champion
ugh!
i say you be champion
i say
one day
you go hit wey
e go shock you eeyy
people go dey say
you be champion
ugh!
i say you be champion

[bridge]
you be champion
charley make you never lose guard
na e go be one day you go be the light eyy
charley i no dey lie eyy
oh na na na
we never say never
na we be light oh
e go be oh oooh
we go turn the dark to light
charley we go make tins pap
wanna blessings go dey flow
we go tell the people say
help me sing ami oh
baba oshey
ami oh
help me sing ami oh
baba oshey
baba he don do am!

[chorus]
see one day…
you go hit wey
e go shock you eeyy
people go dey say
you be champion ugh
i say you be champion
i say
one day
you go hit wey
e go shock you eeyy
people go dey say
you be champion ugh
i say you be champion

letras aleatórias

MAIS ACESSADOS

Loading...