letra de me, myself and i - bantu (crew)
[chorus]
na me, myself and i
nothing concern me with your cry
na me, myself and i
carry your problem from my eye
na me, myself and i
nothing concern me with your cry
na me, myself and i
carry your problem from my eye
[verse 1]
i dey face my lane dey go
i no dey yan big grammar, no dey talk òyiǹbó
na to hammer na ihn be my goal
na to prosper na ihn be my own
i go make am by force
by hook or by crook
if you like make you hate me
if you like make you look
ọ̀gá conscience morality judge me not
na survival of the fittest from south to north
[chorus]
na mе, myself and i
nothing concern me with your cry
na mе, myself and i
carry your problems from my eye
na me, myself and i
nothing concern me with your cry
na me, myself and i
carry your problems from my eye
[verse 2]
ó yá wetin you wann do change my situation
which miracle dey comot frustration
since we dey grow na suffer suffer we know
nothing to show at 58 o
we country na one chance big go slow
na thief dey progress dey advance e o
no tell me say di future go bright
when mosquitos dey chop us and hunger dey bite
[chorus]
na me, myself and i
nothing concern me with your cry
na me, myself and i
carry your problems from my eye
na me, myself and i
nothing concern me with your cry
na me, myself and i
carry your problems from my eye
letras aleatórias
- d masta › letra de my way - d.masta
- quiet riot › letra de run for cover [live and rare vol. 1] - quiet riot
- keam › letra de жизнь впустую (life wasted) - keam
- antonio mela › letra de beautiful words - antonio mela
- lil hendrix › letra de look at me momma - lil hendrix
- chris brown › letra de smooches - chris brown
- thiago brouk › letra de mami - thiago brouk
- chandra aditya › letra de sulit bernafas tanpamu - chandra aditya
- no big silence › letra de porn's got you - no-big-silence
- cask › letra de end of impossible - cask