letra de africa for sale - bantu (crew)
[chorus]
africa for sale
continent for grabs
na free for all
we don enter one chance
[verse 1]
if you like dey shout dey claim all is well
blissful ignorance na the sweetest magic spell
as you dey high full of delusion
remember say all na illusion
nothing real about all this endless noise of progress
my people still dey struggle our suffering is relentless
[chorus]
africa for sale
continent for grabs
na free for all
we don enter one chance
[verse 2]
see our government selling land and people
slave masters, middlemen never stop their evil
dem go sign secret contracts wey no make sense at all
give away our sovereignty for peanuts and shopping malls
pocket their commission leave us to rot and fall
standard apologist capitalist protocol
[chorus]
africa for sale
continent for grabs
na free for all
we don enter one chance
[verse 3]
where the checks and balances when our voices are never heard
muted observers in this theatre of the absurd
debt trapped generations robbed of their dreams
shackled to our eternal greed and our whims
the game of extract and plunder never been over
dem go mine bleed us dry till we all go under
[chorus]
africa for sale
continent for grabs
na free for all
we don enter one chance
letras aleatórias
- jamie t › letra de thank you - jamie t
- d ace › letra de sina, maria et rose - d. ace
- danielle ponder › letra de some of us are brave - danielle ponder
- pritam arijit singh amitabh bhattacharya › letra de kesariya (from "brahmastra") - pritam, arijit singh & amitabh bhattacharya
- claudio botelho › letra de eu vou vencer - claudio botelho
- detroit l o › letra de cigar bar & lounge - detroit l-o
- ricky persaud jr › letra de fake friends - ricky persaud, jr.
- alif satar › letra de setiap hari - alif satar
- monrau inspace › letra de градусы (degrees) - monrau & inspace
- ansai › letra de new life - ansai