letras.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

letra de in my hood - bangboy music ent

Loading...

(lil huzy)
jiji timoji mokunle mogbadura
make papa god answer my prayer
karaye mafimi sheleya
make my life change for better

many many things i don see
many many rivers i don swim
many many beats i don k!ll
na because i wan blow na why
me i dey sing o

ase laborer ase omo caterer
awon ise yen re mirope ale shela
bami double blessing me kowa pelu trailer
majekonrimimu awon mr jailer

tenitoku logbe nawhy me i still get hope
30 bili for account i go still get o
many things wey dey happen for my getto
until i get money i go still dey vex o

[chorus] in my hood we no dey sleep all night
i’m my hood we dey hustle tight
say no be might
las las we go dey alright
in my hood we no dey sleep all night
in my hood we dey hustle tight
say no be might
las las we go dey alright

letras aleatórias

MAIS ACESSADOS

Loading...