letra de fire man - badyouth
(spiritual)
gun for the fire man
see gbe gbese
matter no go end for here
the party no end for here
problem go still dey for there
flexing no go end for here
i dey my vibe
i dey my mood
i’m feeling good
wetin to do o
wahala for the fire man
gun for the fire man 2
gbedu wey burst their brain
gbedu wey dey enter vain
gbedu wey dey bounce
gbedu make you dance
juba juba juba juba
roma roma roma roma
i wan nack your biggy backka
wahala for the fire man
gun for the fire man 2
love me love me jeje
the way you do me do me je je
do me do me je je
matter no go end for here
the party no end for here
problem go still dey for there
flexing no go end for here
wahala for the fire man
gun for the fire man
gbase)
chill
see gbese
wahala for the fireman
badyouth
letras aleatórias
- 5000 gideon trumpet killdummies › letra de yani dance - 5000, gideon trumpet & killdummies
- lacco tower › letra de 喝采 (kassai) - lacco tower
- gjallarhornit › letra de junk - gjallarhornit
- unbelievable truth › letra de landslide (acoustic version) - unbelievable truth
- lovekuudere › letra de no hay mañana - lovekuudere
- lucho ssj › letra de nublao* - lucho ssj
- orel97 › letra de diamant - orel97
- lovekuudere › letra de komo se siente? - lovekuudere
- jvst x › letra de researching - jvst x
- mary jo young › letra de control - mary jo young