letra de folake - badwolf
hook
folake folake folake shey you love me for my money?
imade ti bade who bade i go touch you for your body o
versace givenchy armani i report you to your mummy o
folake folake where you dey shey you talk sey you go love me o
chorus
say you make me fall in love(×3)
verse 1
your body your body your body
give me love anytime when i dey o
baby girl no dey form for me
i dey wait make you show me the way
because you get pride and youre pride no dey let call me
because i get pride and i no fit to say sorry
say what you want what you want,what you want from me
no dey form girl see i know say you want money
hook
folake folake folake shey you love me for my money?
imade ti bade who bade i go touch you for your body o
versace givenchy armani i report you to your mummy o
folake folake where you dey shey you talk sey you go love me o
chorus
say you make me fall in love(×3)
verse 2
bust down
make me fall in love until i touch ground
yeah she only love me cause i’m up now
middle finger deuces put em up now give a f-ck now
but her nyansh tho
anytime she leaving i dey catch cold
wetin she dey carry me i gots know
know she only love me for the cash flow
don’t attract broke
but im in here with my brothers from the land tonight
and we used to women thats digging on your land to mine
all the gold that you got dont really understand the lies
my hands are tied i gotta get some answers right
hook
folake folake folake shey you love me for my money?
imade ti bade who bade i go touch you for your body o
versace givenchy armani i report you to your mummy o
folake folake where you dey shey you talk sey you go love me o
letras aleatórias
- moumoon › letra de sunday morning - moumoon
- samurai refused › letra de the ballad of buck ravers - samurai (refused)
- tha supreme › letra de blessed - tha supreme
- sex twister › letra de the hobo rap - sex twister
- mac miller › letra de ticonderogas - mac miller
- spasme › letra de hitlist 2020 - spasme
- chronic law › letra de feelings - chronic law
- dj davi kneip › letra de toma socadão - dj davi kneip
- we are scientists › letra de i cut my own hair - we are scientists
- zeke and luther › letra de theme song - zeke and luther