letra de odo - bad boy timz
[intro: bad boy timz & barry jhay]
omo omo omo to shan
omo omo omo to shan
omo omo omo to shan
ozedikus wannem
omo omo omo to shan
omo omo to shan
badboy timz in the building oh
young fela oh, yeah
omo call me barry
[pre-chorus: bad boy timz]
you dey give me love when i ginger you
you double the love wey i offer you
when you dey call, i dey answer you
even if time na after 2
omo na you o
[chorus: bad boy timz]
odoyewu
ma tiju
show me love
i dey for you
i fit be bad boy
just for you
if you leave me
mo ma ku
odoyewu
ma tiju
show me love
i dey for you
i fit be bad boy
just for you
if you leave me, mo ma ku
[verse 1: barry jhay]
say make we go
far away away away
far away to the place
where n0body go come between us my baby oh yeh yeh
i carry you for head like my dreadlock o
baby you know say you be good luck oh
i am never leaving
i’m here to stay with you
stay with you
baby ma lo
don’t go
don’t go far away
i wanna see you by my side everyday
and if you stay
me i go treat u right right
i no go make you cry ya
girl you be my wife
you dey give me love way dey ginger me
you double the love wey i offer you
[chorus: bad boy timz]
odoyewu
ma tiju
show me love
i dey for you
i fit be bad boy
just for you
if you leave me
mo ma ku
odoyewu
ma tiju
show me love
i dey for you
i fit be bad boy
just for you
if you leave me
mo ma ku
ma shin
[verse 2: bad boy timz]
do me this
do me that
when the people talk you no feedback
she no dey care about their chitchat
she just dey chop my money like that o
ini edo don go
and you know say olympus go fall on you
on you!
ou yeh!!
[pre-chorus: bad boy timz]
you dey give me love when i ginger you
you double the love wey i offer you
when you dey call, i dey answer you
(baby you go k!ll person)
even if time na after 2
omo na you o
[chorus: bad boy timz]
odoyewu
ma tiju
show me love
i dey for you
i fit be bad boy
just for you
if you leave me
mo ma ku
odoyewu
ma tiju
show me love
i dey for you
i fit be bad boy
just for you
if you leave me
mo ma ku
[outro: bad boy timz]
ozedikus wannem
o shock wan bakan
uh yeah oh yeah
letras aleatórias
- new ambitions › letra de parts - new ambitions
- the paper kites › letra de green valley - the paper kites
- deeikel › letra de secreto - deeikel
- fiore akamono › letra de hannibal - fiore akamono
- new broadway cast of grease 2007 › letra de we go together (reprise) - new broadway cast of grease (2007)
- zeyad gamal › letra de لسا في الايد - zeyad gamal
- king moe › letra de throw it back - king moe
- tenacious d › letra de it's late - tenacious d
- raven phl › letra de pangako - raven (phl)
- lowheaven › letra de cancer sleep - lowheaven