letras.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

letra de quick question - babyboy av

Loading...

quick question for the one i love
quick question for one wey dey totori man

how many times dem go do you roro for outside?
another day, another time e don pass, make we gum body

ah, oluwa, oluwa knows i try
but me i no go try forever o, i no be that guy
me i be different kind person, my girl
and i go show you 5-star lifestyle (i done try jessi)
you go shake body oh, shake body well well
you be fine girl, and i be bad boy
girl, make we connect

me i be different kind person, my girl
and i go show you 5-star lifestyle (i done try jessi)
you go shake body oh, shake body well well
you be fine girl, and i be bad boy
girl, make we connect

your body bad, e dey cause traffic
e dey cause problem, hmm-mm-mm
your body gallant, girl, you gallant o, gallant o (gallant)
any man wey come e go collect
ka-dun-ka-dun-kpak-pa-dun-kpa-ka-tam
’cause i dey take your matter personal, so personal, hmm
me i be different kind person, my girl
and i go show 5-star lifestyle (i done try jessi)
you go shake body oh, shake body well well
you be fine girl, and i be bad boy
girl, make we connect

me i be different kind person, my girl
and i go show 5-star lifestyle (i done try jessi)
you go shake body oh, shake body well well
you be fine girl, and i be bad boy
girl, make we connect

letras aleatórias

MAIS ACESSADOS

Loading...