letras.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

letra de face my fears - babao

Loading...

intro
run come come come come go tell another dj to tell another dj oluwa xcobar pon the beat ye ye !

i don face my fears
smoke igbo just to clear my chest
ami ororo don dey my head
forget the jeans and the shoes i wear eh yeah
i don face my fears ou ! yeah !
i don face my fear eh eh eh

verse 1
dem tell my mama sey dem see her boy for tv
can’t believe iya chibuzor play my cd
giovanna na my ex but she go always dey beep me
now my music topping charts e dey rise her bp
it’s about to get loud everyone go smell me
next rated when i pull up in a bentley
tamara aunty biola she sey dey don dey feel me
i’m always on her playlist or inside her belly
emi stubborn set awon balotelli
started from the gram now she’s always on my celli
o fo fun mi n’tori ori mi lori telly
moya j-pa fun werey koma somi di r.kelly

chorus
i don face my fears
smoke igbo just to clear my chest
ami ororo don dey my head
forget the jeans and the shoes i wear yeah yeah
i don face my fears
smoke igbo just to clear my chest
ami ororo don dey my head
forget the jeans and the shoes i wear yeah yeah

hook
they been dey pray make slow down but i go higher higher
i go higher higher
i go yeah yeah yeah
they been dey pray make i slow down but i go higher higher
i go higher higher

verse
i don’t send n0body see i really want me here
shayo dey my eyes but the red is from the tears
put some gold in my ear i gotta block em out
all these voices in my head i gotta lock em out
all the talent that i got i gotta show them off
i got the wave and e go take me to the f-cking top
any record wey i touch na banger i drop
dis one no be lori iro na fact i dey talk
steady omo ologo go find something to chop
it’s hard work over luck yeh yeh
i turned my nightmares to dreeeams
king size bed i dey sleeeeep
dem dey wonder how the boy don beeeeee
and i go chop my life until i top !
i don face my fears
smoke igbo just to clear my chest
ami ororo don dey my head
forget the jeans and the shoes i wear yeah yeah

i don face my fears
smoke igbo just to clear my chest
ami ororo don dey my head
forget the jeans and the shoes i wear yeah yeah

hook
they been dey pray make slow down but i go higher higher
i go higher higher
i go yeah yeah yeah
they been dey pray make i slow down but i go higher higher
i go higher higher

run come come come go tell another dj to tell another dj oluwa xcobar pon the beat

producer tag
taleen on the mix

letras aleatórias

MAIS ACESSADOS

Loading...