letras.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

letra de star - atela

Loading...

it’s squeeze records

fine girl i for like to tell you something

i for like to comb your hair
i want to miss my sweet
truly i know say to no know me
but come make i show you love
i want to change your name

i know say you don love
i know say you don try
but tonight baby give me a chance
i know say dem do hurt you
i know say you don cry
but i love the smile that’s on your face

’cause the stars are out tonight
the stars are out tonight
the stars are out tonight in your eyes

e be like
the stars are out tonight
the stars are out tonight
the stars are out tonight in your eyes
in your eyes

oh oh oh oh oh oh oh oh
oh oh oh oh oh oh oh oh

see me
as i just dey love you wella
as you just dey burst my brain
shaybi na me and you? (na me and you)
as you see me
i go like to meet your family
i don dey build our house
i go put am for your name
dem say young boys (young boys)
dem no go take you serious
dem dey like to live e life
under dem grow biar biar (biar biar wey white)
but you see me
my mommy raised me well
i am a goodu boy
i’m going to marry you

because the stars are out tonight
the stars are out tonight
the stars are out tonight in your eyes

e be like
the stars are out tonight
the stars are out tonight
the stars are out tonight in your eyes
in your eyes

the stars are out tonight
the stars are out tonight
the stars are out tonight
oh oh uh-uh

i see the stars are out tonight
the stars are out tonight
the stars are out tonight in your eyes
in your eyes

ty mix

letras aleatórias

MAIS ACESSADOS

Loading...