letra de worldwide - asake
[intro]
worldwide
kintu, kinpo, kilimanjaro, yaro
my guy, i don’t smoke claro
oh na
[verse 1]
kintu, kinpo, kilimanjaro, yaro
my guy, i don’t smoke claro
4bars, 1 switch, dongoyaro
clear road salo, o se fenu sigo
iwo lori bi montaro
so ma lo mọ mi o ti pẹ ti mo ti n je medoo
duro tan bi gallardo abi maybach
jọwọ jọwọ ma lọ bi sinu s class
as me i dey, i don high
high on my life i gat money on my mind
expensive smile, in the dark e dey shine
miraino father mokaino
mo ni god level ye, burst devil ye
many wanna see me fall i stay elevate
energy dey, ẹ dẹ le gbe
orin la wa ko tẹ ba gbo̟ kẹ dide
[pre-chorus]
some of them no fit relate oh
because my glory carry weight oh
you wey support i apprеciate oh
una own no go spoil by his grace oh, grace oh
[chorus]
worldwidе
e don go oh
mr. money worldwide
e don go oh
worldwide (worldwide)
e don go oh (e don go)
mr money worldwide (worldwide)
e don go oh (e don go)
[verse 2]
enemies, plenty enemies
they wanna show me love, i call them frenemies
say mr. money wọn o le fi mi s’ẹlomi
aye awa ni ko de n saye ẹlomi
oh boy i work for this sh-t ko de sere
all man get im pay day o ma jere
wey i go dey move with my n-ggas ninu bentley
jẹjẹly awa o ni gbẹyin
apa, o ti ko lu ọmọ ẹleyin
ah ah ah and money dey necessary
wọn ki ẹ, wọn ki ẹ aunty kemi lori titi, ọmọ ti n ba mu ma fẹ mi
[pre-chorus]
some of them no fit relate oh (ooh)
because my glory carry weight oh (ooh)
you wey support i appreciate oh (ooh)
una own no go spoil by his grace oh, grace oh (ooh)
[chorus]
worldwide (worldwide)
e don go oh (e don go)
mr money worldwide (worldwide)
e don go oh (e don go)
[outro]
worldwide, e don go, oh
worldwide, e don go, oh
worldwide, e don go, oh
worldwide, e don go, oh
letras aleatórias
- letra de fire inside you - we are leo
- letra de chokker - stbrn sal
- letra de psychopaths - unaverage gang
- letra de wassup - mari geti
- letra de expression in laymen's terms - the rebel spell
- letra de real friends - ravageraps
- letra de para mim - ivandro
- letra de adn - jimena baron
- letra de arytmia (lost song) - psychotrop
- letra de amy, run for the hills - courtship.