letra de selense - apolo imon
-chants & hums-
chorus
i dey my selensè
selensè
you for dey your selensè
selensè
selensè na category
category
selensè e get e meaning
plenty plenty meaning
but who no know go know
the thing wey dey sweet na the tin wey dey k!ll you slow
you no go know if i high è do
cause i dey stay on my own you for stay on your own too
chorus
i dey my selensè
selensè
you for dey your selensè
selensè
selensè na category
category
selensè e get e meaning
plenty plenty meaning
verse
guess who’s back with a foreign vybe
ethnic flow from the motherland feeling like obie trice
i’m wise, more like over wise
so don’t tell me i’m a monkey when i don’t like bananas
it’s bananas
it’s bananas
the way you hate my race
pour water on my face when i sleep now i feel misplaced
i think i do not like this place
na so wayo wayo dem dey do us for this place
dem dey do us for this place
chours
i dey my selensè
selensè
you for dey your selensè
selensè (2x)
selensè na category
category
selensè e get e meaning
plenty plenty meaning (2x)
letras aleatórias
- eric berman אריק ברמן › letra de at taam nirkash - את טעם נרכש - eric berman - אריק ברמן
- mikki phresh › letra de whine 4 me - mikki phresh
- perpetrator › letra de fast world - perpetrator
- c chain › letra de ganan - c chain
- ali tobydior › letra de fuktig - $ali & tobydior
- kit › letra de petite holiday - kit
- kailash › letra de крылья (wings) - kailash
- jonna fraser › letra de bandz - jonna fraser
- renan flower › letra de reflowers - renan flower
- bag › letra de rival do mundo - bag