letras.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

letra de control - andyblaze

Loading...

control lyrics
-control- – _andy blaze ft. 9abloe_ (lyrics)

-intro- _9abloe_
baby girl stop there please what’s your name
i been see you pass yesterday
and i can’t get you out my brain
can you please tell me where you stay

cause your body dey make me craze
you the girl of my fantasies
e dey sweet me like say na dream
shock me like say na film

-hook- _9abloe_
ctrl make you gimme control
pass me your number take my phone
can we get close like we skin and bone
baby gimme control

-bridge- _andy blaze_
any opinion about me just pocket am
if you dey try use money to collect am
omor my guy to be honest just forget am
just forget am
she no dey like when i miss her call
so i try not to miss her call
she no materialistic at all
if you doubt me ask ask my cartel(my cartel)

-verse- _9abloe_
make you be my banny, honey
wanna make you happy, trust me
girlie if you fall for me
i swear you no fit dirty

other girls are calling calling me
but dem no get that certain quality
my guys dey ask me wetin sup
dem never see me fall before

baby say i need your con…trol
2 seconds i pull out my….phone
girl i no go leave you a..lone
not until you gimme the code

-hook- _9abloe_
ctrl make you gimme control
pass me your number take my phone
can we get close like we skin nd bone
gimme control

-verse- _andy blaze_
for other matter i fit to lie
but your matter i no fit to lie
you don turn my weak point, if i be superman she go be my kryptonite
e for no bad if you lap my crib tonight
your grace dey high me like az, gimme rizzler make i tap am
you dey make my heartbeat like instrumental, shey you be that producer wey dey nack am

shey if i set the compass
you go fit dey come house
and when you come house
we go fit to come kprass
but then in contrast, you’re not razz
so you no even suppose to come kprass
and i respect that oh
like a pregnant woman, i’m expectant oh
that you gon ride with me
private trips, you gon fly with me
spend every single possible time with me

-bridge- _9abloe_
can i get your number
and your address
way you move your bumper
i’m so impressed
baby if you run now
i go dey chase
baby can you calm down
are you in a haste

-hook- _9abloe_
ctrl make you gimme control
pass me your number take my phone
can we get close like we skin and bone
gimme control
-bridge- _andy blaze_
any opinion about me just pocket am
if you dey try use money to collect am
omor my guy to be honest just forget am
just forget am
she no dey like when i miss her call
so i try not to miss her call
she no materialistic at all
if you doubt me ask ask my cartel(my cartel)

-outro- _andy blaze_
same god wey turn water into wine
don turn you into mine… yes yes
now you’re my fine wine
hehe… putcall

gha-gha-ghadman!

letras aleatórias

MAIS ACESSADOS

Loading...