letras.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

letra de matter - alphaz_marc

Loading...

oloud ohhh yeah yeah yeah yeah
oluwaalphaz ohhhh
(kai kai u be shak me like kai kai)
(try try for ur matter baby girl you know i don try now)
when i enter the hood
them guys dema look me (dema look me oo)
them be they talk shii now
them go talk that ooo
but i go still dey love you girl
i discovered you’re nothing to talk about when guys
dema run u street ooo (dema run you streeet oo yeah yeah)
for your matter i don cast (i don cast now)
for your matter i don try (i don try now)
shey na your matter i go con die on
baby girl i’m not trying to die young
for your matter mo ti psycho, mo ti mental
you know say i dey manya for your love now
you know say you dey burst my mеntal
make i give you love wеy go ginger your body
for your matter mo ti psycho, mo ti mental
you know say i dey manya for your love now
i dey craze
i dey craze for your love now
shey na until i pull the trigger, u go know sey na me
when the guys dem go run you street one time now
dem go run their mouth on you
u be pushing to the wall (wall now)
if i do, u go say na me do pass ooo
if i talk you go say na me shout pass
oya
baby ma pa ri wo
gimme the love wey go ginger my body ooo
for your matter you know i don cast
i don mezebu
for your matter mo ti psycho, mo ti mental
i dey craze for your love
i dey manya
you know say you dey gimme the love now
make i dey where you dey one time
for your matter mo ti psycho, mo ti mental
i dey craze
i dey mad for your love now
baby girl make i dey where you dey now
gimme the love
gimme the touch
your smile e dey make me one they high now
you know say i go give you the love one time oh yeah
kai kai u be shak me like kai kai
try try for ur matter baby girl i don try now
die die shey when i con die on your matter you go know say i try gan
for your matter mo ti psycho, mo ti mental
i dey craze, i dey manya for your love now
me and you we go dey forever
i no go leave you lai lai
u know say i go they where you dey now
baby girl i don try for your matter
you know say you fit give me the love now now
when i pull the trigger you go know say na me

letras aleatórias

MAIS ACESSADOS

Loading...