letra de thismoney - alpha ojini
baba i’m down on my knees oh
make your pikin chop this money
baba god i dey reach out
i wanna talk to you
na small prayer, no vex
no be like say i wan stunt on my haters
i just want simple flex
i just wanna chop life
make owu no catch me for offside
baba i’m down on my knees oh
make your pikin chop this money
i don’t say these midnight prayers for nothing
wanna swap seven am garri for m-ffins
for eleven years straight, brother i’ve been bussin’
if you think i’m gonna stop now, then you buggin’
music dey the blood, we do this cos we love it
but since i’m being honest, lemme keep it a hundred
you put the best years of your life into this and you still broke
your parents start to look at you funny
so you vex comot the house
now you have to pay rent
shady deal is on the table and you say yes
you thought she was the love of your life but she don march
now there’s n0body to ask you how your day went
but we go dey alright last last
imma go on my knees tonight
imma say one more prayer tonight
soak chaplet for water
baba god i dey reach out
i wanna talk to you
na small prayer, no vex
no be like say i wan stunt on my haters
i just want simple flex
i just wanna chop life
make owu no catch me for offside
baba i’m down on my knees oh
make your pikin chop this money
baba god i dey reach out
i wanna talk to you
na small prayer, no vex
no be like say i wan stunt on my haters
i just want simple flex
i just wanna chop life
make owu no catch me for offside
baba i’m down on my knees oh
make your pikin chop this money
baba bless my guys too
how we go shoot better video, still go dey buy views?
i know say artists yapa, and no be everybody go blow
but abeg make we follow for the few
cos we’re living for these people’s adulation
until you blow you don’t deserve congratulations
and we seem to think we know what it takes to blow up in theory like examinations
but we don’t factor in the complications, oh no
running from pillar to post
and the older you get man, the bigger the goals
chase whatever’s in vogue
we neglect the soul
if rap doesn’t work, it’s highlife straight
channel my inner oliver decoque
but we go dey alright last last
imma go on my knees tonight
imma say one more prayer tonight
soak chaplet
baba god i dey reach out
i wanna talk to you
na small prayer, no vex
no be like say i wan stunt on my haters
i just want simple flex
i just wanna chop life
make owu no catch me for offside
baba i’m down on my knees oh
make your pikin chop this money
baba god i dey reach out
i wanna talk to you
na small prayer, no vex
no be like say i wan stunt on my haters
i just want simple flex
i just wanna chop life
make owu no catch me for offside
baba i’m down on my knees oh
make your pikin chop this money
chop this money
letras aleatórias
- aryn michelle › letra de secondhand love - aryn michelle
- koltons revenge › letra de all bad bitches go to hell - kolton's revenge
- incredible polo › letra de feel ma peine (matmat remix) - incredible polo
- marley marcus › letra de for the love of marijuana - marley marcus
- vicente celestino › letra de não te esqueças de mim que te amo tanto - vicente celestino
- sbl jeremiah › letra de trap flow - sbl jeremiah
- petre stefan › letra de avioane - petre ștefan
- mlodykaisa › letra de playboi - mlodykaisa
- eno pronto › letra de talentiert - eno & pronto
- little john › letra de it's me - little john