letras.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

letra de tdam - allwell

Loading...

tdam lyrics
intro
dragon of afro music
dragon of afro music

verse 1
infact check am
no need to dey bet am
that thing wey you been ask me internet go get am
wan know who dey better
na allwell or na burna
you go see say da thing odogwu do i fit to run am
ain’t n0body badder
i be the only baller
i go pass through your wall den fall all your defenders
since 1960 till 2022 you nva see anybody like me
cos i be

chorus
the dragon of afro music

verse 2
olofofo go still talk
like say dem be senator
just dey follow me for back dey look dey monitor
you do me jazz e no gree work
you comot battery for my clock
why you still watch me like say i dey do tik tok
relax and dengepose
get a lot of friends and get a lot of foes
bad energy dem wan give me overdose
buh i no wicked dem only heaven knows
why dem still get me for mind
why dem dey wan off my light
why dem no want me to shine
why dem wan hold me tight
why dem wan cut off my line
why dem wan let me to slide
why dem wan push me from side
why dem wan stop my grind
why dem wan k!ll me with strife
why dem wan end my life
but anyhow wey dem like
make dem continue to try
me i no fit to die
cos jah dey my side
i no fit to back slide
cos i be the

chorus
the dragon of of afro music

verse 3
as i mount for stage it’s all over
spit fire on the mic bring some ice water
as i been dey tell u from day one
make you dey watch me
i no be jaywon i no be laycon
but i be the one (icons)
wey you go applaude
make you sidan
dey observe
if this boy go deserve
the award
with en vibe
en dey bring on
no be lie
if you try
to outline
or rewind
to out shine
you go find
you no go fit ever stop the
chorus
the dragon of afro music

letras aleatórias

MAIS ACESSADOS

Loading...