letra de e no go die - aj matthew
e no go die
[lyrics]
aj matthew ft reggae smith
[chorus]
reggae smith
e no go die
our love e no go die
e no go die
our love e no go die
[pre-chorus]
aj matthew
ah go call your mama tell her say you lie
you do me things ah tell you say walie
you k!ll my heart oh girl ah no go die
our love e no go die
swear e no go ever die
[pre-chorus]
reggae smith
for here
ah go call your mama tell her say you lie
you do me things ah tell you say walie
you k!ll my heart oh girl ah no go die
our love e no go die
swear e no go ever die
for here
[chorus]
reggae smith
e no go die
our love e no go die
e no go die
our love e no go die
[verse]
aj matthew
cuz am falling falling falling
am just running running to you
it’s you am calling calling always
cuz you gat ma feeling feeling feeling(s)
[pre-chorus]
aj matthew
ah go call your mama tell her say you lie
you do me things ah tell you say walie
you k!ll my heart oh girl ah no go die
our love e no go die
swear e no go ever die
[pre-chorus]
reggae smith
for here
ah go call your mama tell her say you lie
you do me things ah tell you say walie
you k!ll my heart oh girl ah no go die
our love e no go die
swear e no go ever die
for here
[chorus]
reggae smith
e no go die
our love e no go die
e no go die
our love e no go die
[pre-chorus]
aj matthew
ah go call your mama tell her say you lie
you do me things ah tell you say walie
you k!ll my heart oh girl ah no go die
our love e no go die
swear e no go ever die
[pre-chorus]
reggae smith
for here
ah go call your mama tell her say you lie
you do me things ah tell you say walie
you k!ll my heart oh girl ah no go die
our love e no go die
swear e no go ever die
for here
[chorus]
reggae smith
e no go die
our love e no go die
e no go die
our love e no go die…..
letras aleatórias
- impala zigbo › letra de erozyon - impala & zigbo
- 차소연 cha soyeon 브라더호 brother ho › letra de 우리 이대로 (this love) - 차소연 (cha soyeon) & 브라더호 (brother ho)
- sam riggs › letra de the chase - sam riggs
- buzzy linhart › letra de good face - buzzy linhart
- solittleceo › letra de die with me - solittleceo
- marion iv › letra de and ever - marion iv
- pardyalone › letra de she likes my tattoos - pardyalone
- 805 enavol › letra de pussy throb - 805 enavol
- kai virtual › letra de ce nima kodeina - kai virtual
- norip e the philosopher › letra de teddy - norip-e, the philosopher