letras.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

letra de i no fear - aisha soul

Loading...

aisha soul!

eyes don see
ear don hear
i no dey sleep
my heart dey bleed

my eyes don see
my ear don hear
i no dey sleep
my heart dey bleed

things wey i don see my mouth no fit talk
all the pain, deception, lies wey i don chop

things wey i don see i no fit talk
but if dem geti matchete me sef i get gun

chorus- (i no fear)
na god dey cover me
i no fear
esu o le kakpa mi
i no fear
oluwa cover me
werey o le kakpa mi
ah ah ah
now i no dey see nothing
no fear
i no dey fear nothing
no fear
dey wanna do something
but dey no fit do nothing
oh ooooo

now i no dey see nothing
ra ra
i no dey fear nothing
ra ra
dey wanna do something
but dey no fit do nothing
oh oh oh oh oh ahhh

things wey i don see my mouth no fit talk
all the pain, deception, lies wey i don chop

things wey i don see i no fit talk
but if dem geti matchete me sef i get bomb

chorus- (i no fear)
na god dey cover me
i no fear
esu o le kakpa mi
i no fear
oluwa cover me
werey o le kakpa mi
ah ah ah
now i no dey see nothing
choir- no fear ra ra
i no dey fear nothing
no fear ra ra
dey wanna do something
but dey no fit do nothing
oh ooooo

now i no dey see nothing
ra ra
i no dey fear nothing
ra ra
dey wanna do something
but dey no fit do nothing
oh oh oh oh oh ahhh

choir
na god dey cover me
esu o le kakpa mi
oluwa cover me
werey o le kakpa
(but if dem geti matchete me sef i get bomb)

i no fear
rara
na god dey cover me
i no fear
rara
esu ole kakpa mi
i no fear
rara
oluwa cover me
i no fear
rara
werey o le kakpa mi
i no fear
i no fear
na god dey cover me
i no fear
i no fear
esu ole kakpa mi
i no fear
i no fear
oluwa cover me
i no fear
i no fear
werey o le kakpa mi
ah ah ah

letras aleatórias

MAIS ACESSADOS

Loading...