letras.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

letra de long time ago - afroshop

Loading...

mmm
yeraramikora
mmm
yeraramikora
le le le le le long time ago
long time ago
le le le o
le le le le le
long time ago
long time ago
na na na
le le le le le o

omoge you fine you fire
omoge you try you try
omo see your waist na fire
girl na me and you tonight

omoge your body na fire
girl i say you try you try
gimme all your heart desire
i will never let you down

girl you no know me
but na the first time when i see you long time ago
i hope you wanna know me
‘cause e don tay wey i see you long time ago
baby can you show me
like the first time when i see you long time ago
so do you wanna know me?
‘cause e don tay i wey i see you long time ago

le le le le le o
le le le le le love you long time ago

le le le le le o
le le le le le o

girl you love another man
but i say i love you die
i will never let you down
girl na me and you tonight

i go be your lover man
love you till the end of time
i will never let you down
girl na me and you tonight

i wanna love you tonight
hold you so tight
i see the look in your eye
you want it all tonight
so give me love tonight
all your trust tonight
show me love tonight

but

omoge you fine you fire
omoge you try you try
omo see your waist na fire
girl na me and you tonight

omoge your body na fire
girl i say you try you try
gimme all your heart desire
i will never let you down

girl you no know me
but na the first time when i see you long time ago
i hope you wanna know me
‘cause e don tay wey i see you long time ago
baby can you show me
like the first time when i see you long time ago
so do you wanna know me?
‘cause e don tay i wey i see you long time ago

le le lele le o
le le le le le love you long time ago

le le lele le o
le le lele le o

say na you
only girl wey i want say na you
i go die if e say no be you
anything wey you want i go do
baby o

say na me
only guy wey you need say na me
i go die if e say no be me
anything wey you want i go do

i wanna love you tonight
hold you tonight
i see the look in your eyes
you want it all tonight

all your love tonight
so give love tonight
show me love tonight

letras aleatórias

MAIS ACESSADOS

Loading...