letra de zombie - afrococoa
zombie o
zombie o
when it’s time to shoot
u be number one
when it’s time to beat
u be number one
defend your city you runaway
defend your pr-ck(d-ck) you run away
tell am to go k!ll (ojoro)
tell am to go quench (ojoro )
tell am to go beat …..
tell am to go !!
zombie oo (zo zo )
zombie oo (go go )
order!!!!!!
quick march
left !!! right
verse 2
what goes around e comes around
buhari from gun to deaf kaftan
soldier go soldier come
our democracy na demozombie
zom(ne) a (eh) to zom(ne) b (ie)
zom(ne) b (ie) to zom(ne) a (eh)
zombie o zombieeeeeee
zombie o
zombie o
zombie o
zombie eh
zombie o
tell am to go k!ll! (tell him to go and k!ll)
tell am to go quench!!(tell him to go and quench )
tell am to go beat !! (tell him to go and beat)
zombie o
letras aleatórias
- reba mcentire › letra de single version - reba mcentire
- seal › letra de papa was a rolling stone / killer - seal
- 斉藤由貴 › letra de 雪灯りの町 - 斉藤由貴
- capital feat king khalil › letra de kuku habibi - capital feat. king khalil
- aleko › letra de first love - aleko
- skei pt › letra de blåveis (feat. eirik brun-svendsen) - skei & pt
- dante must die › letra de the great war - dante must die
- robert johnson › letra de dal.402-2 - robert johnson
- bes › letra de бросил - bes
- dj challenge › letra de hit that bit for the gram - dj challenge