letra de don’t be a baby - adekunle gold
whine for your money, don’t be a baby
dirty diane don’t be a baby
whine fi yah daddy, don’t be a baby
out in miami don’t be a baby
whine for your money, don’t be a baby
dirty diane don’t be a baby
whine fi yah money, don’t be a baby
out in miami don’t be a baby
no cannabis but mo jogor
pon di replay, play my tune make we turn up
(gaddem)
no go dey doubt like thomas
i be the lead when i move you follow
sho mo pe mo ni fe re o
i no dey see tele o (ooh)
i no dey do anything wey go try to bother mi
so make n0body never, never, never worry me
olopa limme limme wetin i do
cos i pull up in a benz
won ni o she yahoo
omo jeje
i no dey do ashawo
and i no be one of them wey dey do ojoro
10/10 like sweet asaro
and n0body badder, badder, badder (janmo)
i no dey do anything wey go try to bother mi
so make n0body ever ever worry me, eh
whine for your money don’t be a baby
dirty diane don’t be a baby
whine fi yah daddy don’t be a baby
out in miami don’t be a baby
whine for your money don’t be a baby
dirty diane don’t be a baby
whine fi yah daddy don’t be a baby
out in miami don’t be a baby
o jabo kofo
ehn ehn o
se jeje no rush
ehn ehn o
tempted to touch
ehn ehn o
shey i dey enter ya eye i go give you some
yawa go burst
ehn ehn o
kelemute kelemute
ehn ehn o
yekeleba ye
make you go check my record i no dey do wayo
olopa limme limme wetin i do
cos i pull up in a benz
won ni o she yahoo
omo jeje
i no dey do ashawo
and i no be one of them wey dey do ojoro
10/10 like sweet asaro
and n0body badder badder (janmo)
i no dey do anything wey go try to bother mi
so make n0body ever ever worry me
whine for your money, don’t be a baby
dirty diane don’t be a baby
whine fi yah daddy, don’t be a baby
out in miami don’t be a baby
whine for your money, don’t be a baby
dirty diane don’t be a baby
whine for your money, don’t be a baby
out in miami don’t be a baby
letras aleatórias
- bubble guppies cast › letra de trucks are tough - bubble guppies cast
- smleis mxrte › letra de miami cry - smleis & mxrte
- czerwone gitary › letra de mam dobry dzień - czerwone gitary
- paul kim › letra de perfect match - paul kim
- mijn naam is haas › letra de single moeders in mijn buurt - mijn naam is haas
- yur mum uk › letra de outtadaway - yur mum (uk)
- ichiro mizuki › letra de mazinger z - ichirō mizuki
- kucka › letra de beautiful - kučka
- yur mum uk › letra de igor the gypsy - yur mum (uk)
- fromjoy › letra de the gift of my hate..it lingers.. - fromjoy