![letras.top](https://letras.top/files/logo.png)
letra de don’t be a baby - adekunle gold
whine for your money, don’t be a baby
dirty diane don’t be a baby
whine fi yah daddy, don’t be a baby
out in miami don’t be a baby
whine for your money, don’t be a baby
dirty diane don’t be a baby
whine fi yah money, don’t be a baby
out in miami don’t be a baby
no cannabis but mo jogor
pon di replay, play my tune make we turn up
(gaddem)
no go dey doubt like thomas
i be the lead when i move you follow
sho mo pe mo ni fe re o
i no dey see tele o (ooh)
i no dey do anything wey go try to bother mi
so make n0body never, never, never worry me
olopa limme limme wetin i do
cos i pull up in a benz
won ni o she yahoo
omo jeje
i no dey do ashawo
and i no be one of them wey dey do ojoro
10/10 like sweet asaro
and n0body badder, badder, badder (janmo)
i no dey do anything wey go try to bother mi
so make n0body ever ever worry me, eh
whine for your money don’t be a baby
dirty diane don’t be a baby
whine fi yah daddy don’t be a baby
out in miami don’t be a baby
whine for your money don’t be a baby
dirty diane don’t be a baby
whine fi yah daddy don’t be a baby
out in miami don’t be a baby
o jabo kofo
ehn ehn o
se jeje no rush
ehn ehn o
tempted to touch
ehn ehn o
shey i dey enter ya eye i go give you some
yawa go burst
ehn ehn o
kelemute kelemute
ehn ehn o
yekeleba ye
make you go check my record i no dey do wayo
olopa limme limme wetin i do
cos i pull up in a benz
won ni o she yahoo
omo jeje
i no dey do ashawo
and i no be one of them wey dey do ojoro
10/10 like sweet asaro
and n0body badder badder (janmo)
i no dey do anything wey go try to bother mi
so make n0body ever ever worry me
whine for your money, don’t be a baby
dirty diane don’t be a baby
whine fi yah daddy, don’t be a baby
out in miami don’t be a baby
whine for your money, don’t be a baby
dirty diane don’t be a baby
whine for your money, don’t be a baby
out in miami don’t be a baby
letras aleatórias
- letra de summer suicide - notokghost
- letra de fallin' (feat. teana boston) - midnight menace
- letra de acid baker - true idea
- letra de vlone anth3m - vlone santana
- letra de eternal love and youth - mellow (band)
- letra de gupta - focalistic
- letra de high on emotion - reboost
- letra de silencio - fco. chandia
- letra de big petty - warhol.ss
- letra de 2d - fordikk