letras.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

letra de liquor - 9ice

Loading...

this liquor go make ga, make una eye high x2
omo yi o mo mi x3
call me commando for your car park
some taliban dey here with there caftan
we no mind and we no send
all we want na to party
if they born you well make you come here
wetin we come do na to joly
for your area you be yapian
liquor dey here, lets see your reaction
liquor na water
wey dem master take dey shaiye
liquor na water
take this liquor eh
overdose dey worry me
orogbo ati ata leni mo p–po
na my personal mix eh
liquor dey here o
join me and fill ahrayt
liquor dey here o
join me and partic-p-te
liquor dey here o
well u dey here u know the number to dial
black or white go make us correct
don’t be too hostile lets be social
when we no high let’s do what we can
you dont have to be partial
but if you be, you be my potential
this s-xual and spiritual
i do when my passport my credential
all that care is official
and for the first time let me do as i want eh
and for the last time let me shark like i want eh
eh eh eh
overdose dey worry me
orogbo ati ata leni mo p–po
na my personal mix eh
liquor dey here o
join me and fill ahrayt
liquor dey here o
join me and partic-p-te
over the sea across the bridge
smoke dey sail dey go oh
under bridge by the end if the street
late hour mopol go show
no be say dem wan catch us
our ways be their ways, so we chop up
smokers live long so we baff up
with some liquor we go land on top
see your face e don swell
omo baba e fanta be soil
am so fly, am so high
am not a rude boy eh
am so scarce, am so fast
mo smoke like crude oil eh
overdose dey worry me
orogbo ati ata leni mo p–po
na my personal mix eh
liquor dey here o
join me and fill ahrayt
liquor dey here o
join me and partic-p-te
liquor dey here o x3

letras aleatórias

MAIS ACESSADOS

Loading...