letras.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

letra de patience & goodluck - 6izzy black

Loading...

intro
6izzy black: (zulu noise)
erigga: day break everywhere burst o
omo na south africa doings o how e be?
wahala
erigga and 6izzy black man!
everywhere blast
abeg!
oboy wait for my verse you hear wetin i yarn
comot your leg for high tension

chorus (6izzy black)
patience and goodluck naim dey pay
brother ehh!
cool temper
if you try and fail don’t fail to try!
again!
cool temper!
iye mee!
baby
cool temper
iye mee!
baby
cool temper

verse 1 (6izzy black)
oh yeah
oh yeah yeah
iye mee!
patience and goodluck oh! naim be koko
as you dey pray for goodluck
pray for patience too
uhh na na naa!
cuz at the end of the day iye ye! iye ye!
naim be koko
oh ehh na
nana ehh na!
na na eh na na
hmm i dey!
oh ehh!
as you dey wait
for your own turn
make you dey work oh!
make you dey work oh
brother manna no fall oh
manna for fall o!
chorus (6izzy black)
patience and goodluck naim dey pay
brother ehh!
cool temper
if you try and fail don’t fail to try!
again!
cool temper!
iye mee!
baby
cool temper
iye mee!
baby
cool temper

verse 2 (erigga)
hahaha
yeah
i know say as you dey so your blood dey hot
i notice am but calm down everywhere go soft
you fit dey vex say area no dey give u update
no be grace na juju dem dey use so wait
everywhere need to stew for pepper to rest
god’s time na the best like better rolex
take your time no need to dey rush or force
congratulations you try go reach all of us
like gbe gbe ti gbe gbe gbe gbe gbe
i buy the benz f-cking gbese
your girl dey come she dey gate gate
you never know wetin dey dey
as you dey bring your mind down
take your hustle up
no be phone na money make pocket swell up
2020 warn una no go hear word
guess what i serve a living god
abeg
chorus (6izzy black)
patience and goodluck naim dey pay
brother ehh!
cool temper
if you try and fail don’t fail to try!
again!
cool temper!
iye mee!
baby
cool temper
iye mee!
baby
cool temper
(zulu noise)

letras aleatórias

MAIS ACESSADOS

Loading...