letra de good life - 6izzy black
intro
zikay the beat magician magician
ahh 6izzy dey here
chorus:
good life, good life
living la vida on a low key
on a low key
all i want is good life, good life
shey dem dey form dem no know me
dem no notice!
verse 1:
everyday we dey grind we dey pray
cuz onye ma mmadu n’oya n’egbu mmadu
i no fit rora i no gbess at all
cuz all my people dem, dem gimme ginger
anything wey you do dem go still dey talk
whether you do good or bad dem still dey talk
refrain 1:
i wanna make more money
make my baby no suffer
cuz this life e no funny
if you no get the raba
i want to i want to i want to party
me no like wahala (at all at all)
all i want is good life o
plenty money in my pocket o
oh oh ohh!
chorus:
good life, good life
living la vida on a low key
on a low key
all i want is good life, good life
shey dem dey form dem no know me
dem no notice!
verse 2:
you gimme one gimme two walai
na god dey push dey boy
omo no ladder
you gimme vibe you gimme strength my guy
if my sound dey trend omo na god
you gimme one gimme two walai
na god dey push dey boy
omo no ladder
you gimme vibe you gimme strength my guy
as my sound dey trend
refrain 2:
i wanna make more money
make my baby no suffer
cuz this life e no funny
if you no get rabba at all at all
all i want is good life o
plenty money in my pocket o
oh oh ohh!
chorus:
good life, good life
living la vida on a low key
on a low key
all i want is good life, good life
shey dem dey form dem no know me
dem no notice!
good life, good life
living la vida on a low key
on a low key
all i want is good life, good life
letras aleatórias
- uz jsme doma › letra de maruška - už jsme doma
- bluem of youth › letra de alive - bluem of youth
- savants › letra de death rattle & roll - savants
- fairuz › letra de ma kedert neseet - fairuz
- koniec swiata › letra de mikorason - koniec świata
- 山本正之 › letra de 大化改新 - 山本正之
- 浮気者 › letra de 忘却の空 - 浮気者
- staten › letra de lagoon - staten
- spencer crandall › letra de let it happen - spencer crandall
- 広沢タダシ › letra de くちづけ - 広沢タダシ