letra de cover me - 2slik
intro
yayaya!
2sliky dey here
oh why oh why oh why -2
refrain
them dig big hole i jump am p-ss oh
they want put poison inside my chark oh
they wanna bring me down from grace to gr-ss oh
i dey one side i dey look them laugh oh
chorus
i no get shaking oluwa cover me -2
cover me cover me
oluwa cover me
cover me cover me
oluwa cover me
verse 1
on my way to the top oh
them dey pray make i drop oh
them dey fire me shots oh
but there bullets e bounce oh (odeshi)
make you dey there dey hate
i go buy a bugatti
i go shaye mami
i go collect grammy
even for winter i keeping it hot
i am leader i’m calling the shots
no be by power and no be by force
na the oluwa wey i involve
oluwa cover me oh
enemies under me oh
and if dem wan try me oh
me i go call daddy oh
refrain
them dig big hole i jump am p-ss oh
they want put poison inside my chark oh
they wanna bring me down from grace to gr-ss oh
i dey one side i dey look them laugh oh
chorus
i no get shaking oluwa cover me -2
cover me cover me
oluwa cover me
cover me cover me
oluwa cover me
verse 2
they saying i’m this oh
they saying i’m that oh
them say i no reach oh
say my hand no dey clap oh
i’m giving them hits them hits oh
im topping they chat oh
they talk their sh-t oh
while i’m balling monaco
dem a fi know say this jam issa k!llamiti
if a batty boy touch e go k!llamiti
e go rock everywhere cos na k!llamiti
unu fit to dey call me mr k!llamiti
oluwa cover me oh
enemies under me oh
and if dem wan try me oh
me i go call daddy oh
refrain
them dig big hole i jump am p-ss oh
they want put poison inside my chark oh
they wanna bring me down from grace to gr-ss oh
i dey one side i dey look them laugh oh
chorus
i no get shaking oluwa cover me -2
cover me cover me
oluwa cover me
cover me cover me
oluwa cover me
letras aleatórias
- johnny orlando › letra de let go - johnny orlando
- анжелика варум › letra de где же ты? - анжелика варум
- viktoria mixologist mikk › letra de uh-oh - viktoria & mixologist mikk
- driver friendly › letra de remember when that train wrecked our lifestyle? - driver friendly
- j b lockett › letra de hear my voice - j.b. lockett
- edi rock › letra de 01 - edi rock
- black mountain › letra de crucify me - black mountain
- 뮤직마루 › letra de 물론 (mr -2키) - 뮤직마루
- mert itsmerttv › letra de mert gegen lappen - mert (itsmerttv)
- mr eazi feat sarkodie › letra de anointing - mr eazi feat. sarkodie