letras.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

letra de which kain nonsense - 2shots

Loading...

first of all no be everybody sabi rap
and no be everybody sabi sing make we clap
second of all some sound like wanna be’s with a pen
if no be the boys then na the three men
listen up now
try a little bit to be yourself
no be by force to be artist k!ll yourself
i no go stop till all my yans will be felt
some of these guys dont understand this game
some of these guys just dey sound the same
thief bits and rhymes just to get thе fame
if no be for god, i for don say your name
and you to god somе artist just dey p-ss me off
tight beat and producer, the artist go dey talk
they spoil show for boys and still dem go dey puff
from now on men you enough is enough
they say dem sabi rap
which kain nonsense be that
dem say thier song tap
which kain nonsense be that
dem say dem dey on top
which kain nonsense be that
dem know wetin be hip-hop
which kain nonsense be that
you say you sabi rap
which kain nonsense be that
you say your song tap
which kain nonsense be that
you think you on top
which kain nonsense be that
you know wetin be hip-hop
which kain nonsense be that
some kain artists no get liver for stage
dem dey reach there they put the whole crowd for rage
afo hip-hop, come on you’re doing more damage
forget respect, let’s talk about paying homage
i don tire
to dey hear wack songs for radio
i don tire
those songs they spoil my stereo
i don tire
dem no even get good video
and dem go dey pose like baba frayo
they say dem sabi rap
which kain nonsense be that
dem say thier song tap
which kain nonsense be that
dem say dem dey on top
which kain nonsense be that
dem know wetin be hip-hop
which kain nonsense be that
you say you sabi rap
which kain nonsense be that
you say your song tap
which kain nonsense be that
you think you on top
which kain nonsense be that
you know wetin be hip-hop
which kain nonsense be that
trybe records
the trybe
who you thought it was
2shotz

letras aleatórias

MAIS ACESSADOS

Loading...