letras.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

letra de na dem sabi - 2shots

Loading...

i just talk say make i do this rap small
2shotz (umunnamu) my name stand tall
my style too dey jor
e plenty gon
even pure water no plenty reach am
at all
people just dey follow, follow my game
some don try to pose near my fame
some don dey try to dutty my name
the trybe na my family i no get shame
i get flows wey you fit die for
i don change to pidgin so no more —
that one no mean say i no fit —
the zip set, heba
make i no yan more
i dope on tracks like i was baked low
my songs dey alaba just becausе i talk so
i no go surprise if this one don go
i bust that place with my po po
oh no
if dеy no one make we see
na dem sabi
if dey no one make we shout
na dem sabi
who dem be, where dem dey
na dem sabi
where dem dey, who dem be
na dem sabi
if dey no one make we see
na dem sabi
if dey no one make we shout
na dem sabi
who dem be, where dem dey
na dem sabi
where dem dey, who dem be
na dem sabi
now i get my style and direction
my pidgin flows get too much profession
before before i no get right dimension
now i get too many rhymes to mention
trybe records baby dat na my family
im loud and proud like
that’s my family
one guy challenge me em say i no dey write well
get so many tight rhymes for you to bite
chew, swallow, lets make a u-turn
and see how many bad belle people burn
down, upside, this my head dey strategize
plans for my daily bread
2ply talk say, 2shotz you no go sell
but these days en don begin gel
well take this one and enjoy
— select am, now who’s the rude boy
2shotz
if dey no one make we see
na dem sabi
if dey no one make we shout
na dem sabi
who dem be, where dem dey
na dem sabi
where dem dey, who dem be
na dem sabi
if dey no one make we see
na dem sabi
if dey no one make we shout
na dem sabi
who dem be, where dem dey
na dem sabi
where dem dey, who dem be
na dem sabi
okay right now
watch me get busy
this na one of the trybe small efizi
2shotz off the hinges for shizzi
why don’t you sort —with —
when money no dey my friends leave me
now if i just yan dust dem go leave me
their eyes dey half shut
lips wide open
as if dem don dey from my tight scoping
my money miss road several occasions
one original get several imitations
no limitation for alaba market
cus wetin dey inside no be wetin dey the packet
if dey no one make we see
na dem sabi
if dey no one make we shout
na dem sabi
who dem be, where dem dey
na dem sabi
where dem dey, who dem be
na dem sabi
if dey no one make we see
na dem sabi
if dey no one make we shout
na dem sabi
who dem be, where dem dey
na dem sabi
where dem dey, who dem be
na dem sabi
na dem sabi
na dem sabi
who dem be, where dem dey
na dem sabi
where dem dey, who dem be
na dem sabi
na dem sabi
na dem sabi
na dem sabi

letras aleatórias

MAIS ACESSADOS

Loading...