letras.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

letra de lamentation (interlude) - 2shots

Loading...

trybe records
2shotz
my brother which kind nonsense be this
the name nigeria sef
dey backfire
you no fit get common garri
for five naira
for poor man to chop now men
omo i tire
for junction na so so shandi police dey collect
agbero dem dem don take style li picking pocket
na so dem eye b-lls go dey shine
for them sockets
and if you no drop belunge for them
na heavy baket
oya my friend pack your car
quick quick
where your license or your 20 naira rogеr
i no send you if your papa na ex-soldier
na my salary govеrnment dem use
dey grease them shoulder
na so i drop money for 10 more police men
before i count ten i drop everything i earn
even the small salary wey i get from trybes men
na only god go punish all of them
amen

letras aleatórias

MAIS ACESSADOS

Loading...