letras.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

letra de fear fear - 2shots

Loading...

una go fear fear, okay
i say umunnamu dey here, okay now
una go fear fear
cus i dey show for your face
i dey burst una ear
una go fear fear, okay
i say umunnamu dey here, okay now
una go fear fear
cus i dey show for your face
i dey burst una ear
okay i want to speak my mind
cus what i got to say is one of a kind
hmm its about that time
to seat down and let dj spanky rewind
okay, okay sit down for this lecture
umunnamu is about to take you on a venture
cus i got a story to tell from way back before
the ladies start to ring my bell
ring ring, some say i smoke something
some people dem dey talk
say my t–th too dey rotten
hmmm, make i knot my b-tton
cus this is the reason why i can’t be forgotten
from ajao to surulere, festac
i bad like that you see that your chick dey give you head start
hmm, plenty artists don dey hustle to blow
but the dough no dey show
anyway odogu indo
una go fear fear, okay
i say umunnamu dey here, okay now
una go fear fear
cus i dey show for your face
i dey burst una ear
una go fear fear, okay
i say umunnamu dey here, okay now
una go fear fear
cus i dey show for your face
i dey burst una ear
bra
i still dey speak my mind
cus wetin i dey talk fit blow una mind
like say e be joke iyo
this industry full e dey choke iyo
some sit down dey judge me from a distance
my fans dem dey crase when dey see me like for instance
2shotz sign your name on my page
oh my god is this you
i can’t stand on my legs
okay everybody cool down
this year you go fear and im bringing you this new sound
umunnamu the name is a brand
rewind the cd you don’t understand
anyway this journey or this venture
some people dem dey follow me
like say i be their mentor
everybody still dey hustle to blow
but the dough no dey show
odogu still dey indo
una go fear fear, okay
i say umunnamu dey here, okay now
una go fear fear
cus i dey show for your face
i dey burst una ear
una go fear fear, okay
i say umunnamu dey here, okay now
una go fear fear
cus i dey show for your face
i dey burst una ear
una go fear fear, okay
i say umunnamu dey here, okay now
una go fear fear
cus i dey show for your face
i dey burst una ear
una go fear fear, okay
i say umunnamu dey here, okay now
una go fear fear
cus i dey show for your face
i dey burst una ear
anyi abiala bia k’anyi gawa, elu
2shotz umunnamu, lenu
anyi abiala bia k’anyi gawa elu
abia state, umunnamu, lelu
anyi abiala bia k’anyi gawa, elu
2shotz umunnamu, lenu
anyi abiala bia k’anyi gawa elu
abia state, umunnamu, lelu
if dem no want make we sing
na dem sabi
if dem no want make we shine
na dem sabi
who dem be, wey dem dey
who wey dem, wey dem dey
who dem be
i never ready
if dem no want make we sing
na dem sabi
if dem no want make we shine
na dem sabi
who wey dem

letras aleatórias

MAIS ACESSADOS

Loading...