letra de otefe polytechnic - 2greidz efejene
(lelele lele)
lele ah
oya yayaya a ah
tugreidz baba (godfreynice)
no be small thing oh
(but there is something)
okay na
(let go)
ah ah ih
otefe wey i dey so oh
shay na god me dey serve oh
otefe wey i dey so ooh
shay na god me dey serve oo oh
yeah, otefe polytechnic
no be small thing
we pray for the mercy
and his blessings
jehovah bless mе
i wanna be a graduate
no be small thing
and is not еasy
back then in school
when am in school
my lecture use too assert me
not only me, but my fellow courses
my fellow course mate oh
see i wanna tell you something eh
i struggle to read my books
and i struggle to do my assignment
i struggle to read my books
and for me to pass exams
ah ih, na to pass exams
ah otefe polytechnic here
first of all let me introduce myself
ode ose oseme efejene
oghene jimefe
otefe yemivwa mede gbi poly
first day on school, i see many faces
no line to enter, me con dey wonder
asking investigate, enter the class
dem say great kpi kpi great kpa kpa
say wetin dey sup some people dem dey shout
otefe polytechnic eh ye eeeh
no be small thing
is not easy
brother oh, mass comm mass success
i dey try for me to success
no more time, me nor fit too weak
brother i just wanna try to progress
as a journalist my lecturer told me
if i went to media house
if i can’t write, i have already made mistake
so me i can’t made mistake
that why i dey try my best so that i can write
write news write novel write newspaper
write magazine a lot of things to write
as a writer me i wanna be
as a broadcaster me i wanna be
the pushy wey i dey oh
poly wey i dey
different faces different voices
people plenty
i met my friendship well groom
otefe polytechnic eeeh
poly wey i dey oh
different faces different voices
plenty people
i met my friendship well groom
otefe polytechnic eeeh
letras aleatórias
- choclock › letra de el primero - choclock
- complete › letra de more than music - complete
- the turtles › letra de the battle of the bands - the turtles
- clara sofie › letra de blå - clara sofie
- mikey mike › letra de going charlie - mikey mike
- birch book › letra de five hundred keys - birch book
- george monastiriakos › letra de so put me down - george monastiriakos
- lil baldi › letra de lubie - lil baldi
- odunsi the engine › letra de ocean - odunsi (the engine)
- bombai › letra de el resto de tu vida - bombai