letras.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

letra de vote not fight - 2baba

Loading...

i hear them saying it is a do or die affair
do or die affair
we don’t want n0body to come scatter ground for here
scatter ground for here
vote not fight, that’s what we wanting this year
in this election time
we want a peaceful atmosphere, eh
cos when two elephants fight
na the grass dey suffer
grass go dey suffer, grass go dey suffer o
innocent people go dey run the cover
the cover, еach other
north and south go dey turn on each othеr
each other
instead make we fight ourselves
make we fight ebola eh
instead of fighting corruption make e no dey
some people na to do make naija no dey
they running and running and they running everywhere
so we see some disco in the air
no matter wetin happen dem just don’t care
most of them no dey really live for here
dem don comeback again this year
we no fear
i hear them saying it is a do or die affair
do or die affair
we don’t want n0body to come scatter ground for here
scatter ground for here
vote not fight, that’s what we wanting this year
in this election time
we want a peaceful atmosphere, eh
instead of to face politics, na to dancing shaba
the only thing wey concern them na the raba
all these complains i don dey fed up
o o o o o o o……. o
we don ravel that lane, see where we end up
hmmmmm
so which kind naija you wan see
how una want make e be
shey na naija wey things dey work
guy join hand make e no guck
the youths of today, we gat a very big say
it is our life, it is our future
woh woh woh, eh
oh oh, eh
woh woh woh, eh
woh woh, eh
future wey bright, na product of peace not war
votes not fight, election no be war
make una open una eye
because when e scatter, na innocent people go die
one love
i hear them saying it is a do or die affair
na superglue, araldite, anytin wey dey gum we suppose use gum nigeria right now
thank you very much
do or die affair
we don’t want n0body to come scatter ground for here
scatter ground for..
thank you very much
vote not fight
a word is enough for the wise
that’s what we wanting this year
shine your eyes
in this election time
we want a peaceful atmosphere e

letras aleatórias

MAIS ACESSADOS

Loading...