letras.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

letra de pako - 2baba

Loading...

if you good you be pako o
if you bad, you be suegbe}
hey,hey, hey. {we don come again, we
don come to scatter the place again
we don come to make some funky noise
again. so throw your hand in the
air, have no fear} x2
{verse 1}
see, make way. every p-rs- guy
make una rise. all dem we no arise
we go kribotomize. to be precise
we go dey markanamise. all men
wey tries, you step upon me shoe
size. realize we no come to terrorise
this overnight, i just come to
revolutionise. naija music sing
it man, it universalise. if you
go achieve man, right in front
of your eyes. when the music on
i see the light. we go leave it on
till i see the sunrise. we no go
compromise. so make you clear
up for jaga-jaga. i say everybody
scatter-scatter
{if you good you be pako o. if
you bad, you be suegbe} x2. hey
hey, hey. {we don come again, we
don come to scatter the place again
we don come to make some funky noise
again. so throw your hand in the
air, have no fear} x2
{verse 2}
make i tell you about the place
wey we dey come from. person wey
dey groove dey move the gum-gum
person wey dey dull dey dance with
dem bumbum. person we dey dance
don feel like e dey burn. person
wey dey peep dem always on the run
whether you ugly or you handsome
n0body go come dey ask you for some
ransome. even if you like you go
feel like you be don. everywhere
you look, every single junction
people dey happy dem just dey function
dem go dey holla oyi eh, to the sing
person go dey craze, until the
break of dawn. carry the craze
from naija to jadon. mix am together
in a peaceful kingdom. united
nation, don’t mention. if your
mouth dey smell, make you l!ck
tomtom. if you want to chuk, make
you use condom. no forget where
you dey come from. hy! see na spoil
we spoil, we no dey thief
{if you good you be pako o. if
you bad, you be suegbe} x2. hey
hey, hey. {we don come again, we
don come to scatter the place again
we don come to make some funky noise
again. so throw your hand in the
air, have no fear} x2
{bridge}
i smell fun in the air. now
tell me some good boy alright somewhere
everywhere. i see party everywhere
that means say no be small jolly
we go jolly for this year. {just
close your eyes, fantasize, visualize
it feels good to be pakolise} x2
{if you good you be pako o. if
you bad, you be suegbe} x2. hey
hey, hey. {we don come again, we
don come to scatter the place again
we don come to make some funky noise
again. so throw your hand in the
air, have no fear} x2

letras aleatórias

MAIS ACESSADOS

Loading...