letras.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

letra de bother you - 2baba

Loading...

last night dem say dem see me with one girl
you believed it even though you hadn’t heard a word
from me, you bin dey so sure
that you didn’t contemplate it
naso you start to carry nose for me, like sh-t dey my body
but god knows say i bin no dey with anybody
oh baby why you want to throw away
this wonderful thing we had
after all we’ve been through
and all the things i did for you
and also all the incredible things you did for me too
is this how we end it
oh baby no
never give up baby lets fight it
cause all your friends they will be laughing now and calling you mumu
because dem know exactly wetin dem plan to do
they want to scatter our party
that will make them happy
baby lets not give them the chance
because them just dey jealous you
for the way that i’ve been loving you
so don’t let what dem say bother you
don’t let hear say bother you, bother you, bother you
so baby chill relax and cool your body
lets go out tonight and show them how to party
lets show them dis burning that we share is real don’t care what dem feel
this relationship is not for anybody
but we, as long as we are happy
lets always peacefully do it very nicely, like 2face and nice
lets try to bother n0body
so baby try to listen to me
cause all dis people telling you all these things do run around too
when dem see a perfect ending dey will want to undo
see this is about loving and loving is about trusting
trusting is about believing in the person that you feeling
was a player in the past and you knew
don’t let them crazy interlovers come between me and you
cause i don’t plan to deceive you
baby don’t fall for dem too
see all these things dem do to you, dem lie to you
because them just dey jealous you
for the way that i’ve been loving you
so don’t let what dem say bother you
don’t let hear say bother you, bother you, bother you
baby why you always forming
assuming things that i arnt doing
trying to ruin this relationship
for years that we have being building
snooping tru my phone, what you looking for
confusing yourself with all that negative thinking
you go end up losing all up in my business
trying check all my dm”s , what am twitting
who the h-ll am meeting
trying to catch your boyfriend cheating
listen, sit around with you girlfriends consulting them and discussing about me
if you dey look for something
you go find plenty something trust me
come around here talking about your friend told about these girl named beccy
i know say na your bestie
but girl you go have to let me prove to you that am true to you
n0body can come between me and you
if you ride for me like i ride for you
like a bodyguard, i will die for you
you see all these things
that dey saying to you
plus all the people that say it to you
it because dey know you don’t know
you don’t know what dey saying
just because…
because them just dey jealous you
for the way that i’ve been loving you
so don’t let what dem say bother you
don’t let hear say bother you, bother you, bother you

letras aleatórias

MAIS ACESSADOS

Loading...