letra de is it your money - 1da banton
aye o
eshey o
anytime i step into the club
i dey spend all my money i
no get time for b-mamkpa o
original see the boy up the bar
so me linkup d girl dem…
is it your money ah ah ah
is it your money eh eh eh
is it your money ah ah ah
is it your money eh eh eh
shake it×16
anyhow wey i like i go spend my money o
(odabor)
any kele we i like i go carry her and go
(odabor)
see is it your money o i’m spending my mula
is it your money ah ah ah
is it your money eh eh eh
is it your money ah ah ah
is it your money eh eh eh
shake it×16
them been no know the boy when i dey
beg o to blow
now i don dey drive moto
them wan do am go slow
when the money no dey
d girls say me no romantic
now when money don full my pocket
dem call me romantic
is it your money ah ah ah
is it your money eh eh eh
is it your money ah ah ah
is it your money eh eh eh
shake it×16
jabo jabo×15
oya shake it o shake it o
baby fire dey go
oya shake it o shake it o
baby fire dey go…
ah ah ah
is it your money ah ah ah
is it your money eh eh eh
is it your money ah ah ah
is it your money eh eh eh
shake it×16
original 1dabaton
squareball ent
letras aleatórias
- xenopredator › letra de atomic deconstruction - xenopredator
- albee al › letra de king opp - albee al
- count basie › letra de honeysuckle rose - count basie
- nothing til blood › letra de overlooked - nothing til blood
- gradur › letra de atlanta - gradur
- nord lit › letra de heavylungs - nord lit
- total rus › letra de жалко (pity) - total (rus)
- patty pravo › letra de col tempo - patty pravo
- bad books › letra de friendly advice - bad books
- bo kaspers orkester › letra de köpenhamn - bo kaspers orkester