
letra de genesis - zlatan
[verse 1]
make i tell you how it start from genesis
e no be for inference, no talk to enemies
no be think o wey this people use my eye see
the matter spicy, this f-cking vices
now they can’t let go
now them wan use am wan shed o
no moguo in momo, so leave me make i see my falcetto
[chorus]
i be leaving on the low, but i don’t no go know
when the people want to take the boy photo
all my neck is frozen, makе them make them chop mе
ọ bụrụ no ego, no disturb him though
i be leaving on the low, but i don’t no go know
when the people want to take the boy photo
all my neck is frozen, make them make them chop me
ọ bụrụ no ego, no disturb him though
[refrain]
iye oh, iye oh
che chuwe ego
ge buru o oga ya
iye oh, iye oh
che chuwe ego
ge buru o oga ya
[verse 2]
ah yege, yege, yaga, yega
money dey give morale (high morale)
ah yege, yege, yaga, yega
ah kunuba ose obi ike
for this life o, i swear to god o nwe’onye mere ibe ya
we buru ge, o buru na
if you wetin i see, your eye go tear
but now nụ enkema amaka
ekqwe my mariamaka? the cheque is getting bigger
my money be fine bo-bo, iye-iye-iye
to avoid depression, get chube ego
[chorus]
i be leaving on the low, but i don’t no go know
when the people want to take the boy photo
all my neck is frozen, make them make them chop me
ọ bụrụ no ego, no disturb him though
i be leaving on the low, but i don’t no go know
when the people want to take the boy photo
all my neck is frozen, make them make them chop me
ọ bụrụ no ego, no disturb him though
letras aleatórias
- letra de family trends - jaco jaco
- letra de crime scene - baby oso
- letra de tele a kád - mollywood
- letra de b.o.m.b.s. - mrg (@mrg) & mostwanted (rap)
- letra de space (revisited) - ohsea
- letra de vantergez diss (bonus track) - dj p1d0rok
- letra de funny how you know - jack tempchin
- letra de melhor pra mim - takassa
- letra de desamarrado - celacanto
- letra de mi prisión - abril 28