
letra de butti vybes - zaylevelten
[intro]
hm, hm
yamski, abeg, just eye am for me small
[verse 1]
money too choke for here, i don’t need n0body
put respect on the kid, no cudi, uh
me i don roll my kpo this morning, so, i dey on [kpori?] (nice)
i never too dey h, i gats to kpo before i chop this rice
so many kele dey, and most of them just dey on b-tti vibes (hey)
huh, yeah, b-tti vibes (hey)
huh, yeah, b-tti vibes (hey)
huh, yeah, bu-b-tti vibes (hey)
yeah, i love my b-tti vibes (b-tti)
shima dey on b-tti vibes, yeah
i dеy make am feel special ’til i nut inside (yеah)
[verse 2]
i been wan use this beat do love song but timbo change my mind (change my mind)
i just wan use am talk wetin dey my mind
the time wey that money drop, i just dey [?], i don pay my price
time wey that money drop, i just comot here for una side
up the price, b-tch, i up the price, yeah, up the price
[?] been nice, these b-tches ’round here ’cause they want a slice
i just be rocking designs, ra-ra-rapping in balenci’ slides
mo fe sọ, me i dey on funds, how could i read you’re a sly? f-ck your sly
married to the game, i got a ring [?]
b-tch you fine, but you f-cking broke, so, you no my type, yeah
i dey sip on dsb like some f-cking wine
b-tch don’t got no mind of her own, i make her snort this line
ah, come, come (come)
i am [?], catch me with igbo-gbo, eh
i don go, they no tell me say na colos (yeah)
i do go, where you shima? na bonus, yeah
na wa gbórí w’ó l’ẹ́, i don’t know, yeah
mo ti gbọ́, ó l’ọ́lẹ̀, i don’t know
e say make i teach am, but i don’t know how
n-gga wanna be my yami but he don’t know how
you know what i mean? (ten-ten) no be lie (ten ski, save me)
[refrain]
all my b-tches dey on b-tti vibes
i don’t want no trenches ho, dey on b-tti vibes, huh
all my b-tches dey on b-tti vibes
i don’t want no trenches ho, dey on b-tti vibes (b-tti vibes), yeah
all my b-tches dey on b-tti vibes
i don’t want no trenches ho, dey on b-tti vibes (b-tti vibes), yeah
all my b-tches dey on b-tti vibes (b-tti vibes)
i don’t want no trenches ho (b-tti vibes), dey on b-tti vibes (b-tti vibes), eh (b-tti vibes)
all my b-tches dey on b-tti vibes (b-tti vibes)
i don’t want no trenches ho (b-tti vibes), dey on b-tti vibes (b-tti vibes), eh
[outro]
ju-ju-just dey on b-tti, just dey on soft
just dey on soft, no dey do too much
just chill, chill
letras aleatórias
- letra de you don't know - thomas ian nicholas
- letra de esse amor é você - rick e renner
- letra de falam que é nós - mc dodô
- letra de amigo meu - rainha musical
- letra de tibiano também ama - mc tibiano
- letra de escondido - os travessos
- letra de te amo por toda a eternidade - emoção a mais
- letra de oshare banchou - orange range
- letra de the scatman / o scatman - scatman john
- letra de me divirto com as erradas (part. dudu nobre) - latino