
letra de hold something - zamby
my girl got a body wey fit craze guy man
with a pretty face
a big waist
she never delay me
and me i no go fit to wait oo
for a good day
when me and she go dey
but as for today
you better hold something
hold something oshey
when my baby don dy enter
when you see my baby don dey enter
hold something
hold something oshey
when my baby don dey enter
when you see my baby start to enter eh
her bottom belle
way she dy whyne don opеn belle
she makе a man wan bend down select
say she dey make a man wan bend down select am
her bottom belle
way she dy whyne don open belle
she make a man wan bend down select
say she dey make a man wan bend down select
h a l i m a
i dy feel am
but m o n a l i s a
me i no need am
omo i need the love wey go change up my real life
love wey open my inner eyes
so i can see everything that i like
and say anything i want i go do
so you better position
cos i’m about to kolobi
i take another man pikin
with a bottle of hennessy
you better hold something
hold something oshey
when my baby don dy enter
when you see my baby don dey enter
hold something
hold something oshey
when my baby don dy enter
when you see my baby start to enter eh
her bottom belle
way she dy whyne don open belle
she make a man wan bend down select
say she dey make a man wan bend down select am
her bottom belle
way she dy whyne don open belle
she make a man wan bend down select
say she dey make a man wan bend down select
h a l i m a
i dy feel am
but m o n a l i s a
me i no need am
letras aleatórias
- letra de spongebop - styllz foreign
- letra de hot n cold - boi mystery
- letra de idk - ramerse
- letra de zamazany obraz - bizarre boyz
- letra de vault - s3huncho
- letra de auf dem gewissen - itchy
- letra de salt lake city - mxpx
- letra de pocket watchin - lil gotit
- letra de sie weiss - yung teșceu
- letra de high life - benjamin lerner