
letra de where dem? - zakarii slvr
Loading...
omo wo
tell me go
me i go go
cus na only me know
how the thing dey be
the cases i see
the places i’ve been
people i’ve seen
omo wo
tell me go
me i go go
cus na only me know
omo w
tell me go
me i go go
cus na only me know
where dem?
abobi where dem
wetin dem tell you?
wetin dem yarn you?
this one na intro
na me dey run the disco
na me give the inspo
na me givе dem inspo
them talk say e еasy
easy peasy
them talk say e easy
do am if e easy
i tell them make dem do am
see say dem no fit do am
them say dem no go do am
cus na only me dey do am
letras aleatórias
- letra de claro - guè pequeno
- letra de killa with a sick mind - scatbutcher
- letra de invade - seu worship
- letra de siete versos - lucha villa
- letra de contigo es amar - josé luis rodríguez
- letra de sweet freedom (child of freedom mix - radio edit) - michael mcdonald
- letra de stay - still in the bank
- letra de gəl ey səhər - polad bülbüloğlu
- letra de super disgraça gang - disgraça gang
- letra de go-bots - half king