![letras.top](https://letras.top/files/logo.png)
letra de waka pass - ysmahnraster
Loading...
hey
haaa
see
you need to pay attention
e no go bad if i taste wealth
money on my mind like headset
poverty bad for christ sake
that’s why me surely gonna fight
i wanna times wetin i get
me don’t compete with my [?]
spend on my lady ekaite
everyday na my number she dial it
puff and pass no de last
i don’t mingle cus man no wan past
eyoh
s.a.p.a. bass
yoh e de loud when push no [?]
i no get time to de play
when things pass me come ahh i go pray
i want answers so i say to god
[?]
i no de like anything wey go
i waka pass am ehh
abeg no come my way
i no dе gbadu anything stress
i waka pass am ehh
[to be completed]
letras aleatórias
- letra de гёрл (girl) - киссколд (kisscold)
- letra de you and i 2 - isaac reinherz
- letra de dirty lil secret - sizzy rocket
- letra de obsession - imanisaka
- letra de son of a sinner (demo) - jelly roll
- letra de yo no te olvido - cali y el dandee & luis fonsi
- letra de underwater - mini trees
- letra de hype - sbl jeremiah
- letra de human capital - send more paramedics
- letra de never give up - alex wondergem