letra de carpenter - ys.manrasta
[intro: ys.manrasta]
it’s epianoh
she need to pay attention (clear)
[verse 1: ys.manrasta]
i go one club, and i see one babe
she con dey tell me make she give me head
she be carpenter, she dey knack for bed
she tell me, “grab that thing like bread”
[pre-chorus]
normally, she want to suffer me
but i sabi today, properly
my property for that whole barney
i like am slim, i no like chubby
me i no be better somebody (at all)
but i mеan know shey i dey holy
beforе i tell her my rules and regulations, she say make i the mention
[chorus: ys.manrasta]
she don pull my nicker
she tell me wither
she con tell me, “hakuna matata,”
make i pull i come pull her agbada
she don pull my nicker
she tell me wither
she con tell me, “hakuna matata,”
make i pull i come pull her sandals
[verse 1: ch-lla]
sweet melody
bend yourself on the bed, free all mind and body
free all nyash, i no go knack, jare (ari, ari)
osunu tekepe
pull all pant and brassière
tell n0body what your eyes go see
i mu jogologo, fata sele
when i put am for your shokoto
oso ga eme, ogologo
you sef go feel it o
oh my babe, no be you say pr-ck na pr-ck, iyo
pr-ck na pr-ck, iyo-oh
[chorus: ys.manrasta]
she don pull my nicker
she tell me wither
she con tell me, “hakuna matata,”
make i pull i come pull her agbada
she don pull my nicker
she tell me wither
she con tell me, “hakuna matata,”
make i pull i come pull her agbada (she need to pay attention)
[verse 2: ys.manrasta]
she ask me whether na me be car p-rn
the man say, “daddy name dey turn am on”
she carry kpamkoro with no weavon
she say she get that, she never born
under the suite like say na capri-sun
i spoke in chinese, i ching-ching-chong
she say, she hear as i dey sing him song
make i come play like sheep, ping-pong
[pre-chorus]
normally, she want to suffer me
but i sabi today, properly
my property for that whole barney
i like am slim, i no like chubby
me i no be better somebody (at all)
but i mean know shey i dey holy
before i tell her my rules and regulations, she say make i the mention
[chorus: ys.manrasta]
she don pull my nicker
she tell me wither
she con tell me, “hakuna matata,”
make i pull i come pull her agbada
she don pull my nicker
she tell me wither
she con tell me, “hakuna matata,”
make i pull i come pull her agbada
[outro]
it’s epianoh
forget ni
letras aleatórias
- letra de tout de noir vêtu - espiiem
- letra de τι σου έχω κάνει; (kanei) - antonis remos
- letra de verloren tijd - rinus ponsen
- letra de one night - lil durk
- letra de eskimoblod (sub-zero) - arif
- letra de richie - dicecapo
- letra de lgmdgf - le before - épisode 4 : "môme" - greg frite
- letra de emosi jiwa - polkadots
- letra de on fire - neckroidz
- letra de through with u - thane koi