letra de amen - youngt noni
uhm yeh yeh!
na na yeh!
abdujei!
dont get it twisted!
ehe eheee!
youngt noni oh oh oh!
thank g on the beat!
verse1 :
sey oya wait, when e go be my time!
uhm sey i dey huzzle for the street, sey i dey chase the bag!
uhm oluwa answer my prayer oh, so dat i fit to shine!
uhm cus na one lifetime i get, make i for enjoy my life!
sey oya wait oh, when e go be my time!
uhm sey i dey huzzlе for the street, sey i dey chasе the bag!
sey oluwa answer my prayer oh, so dat i fit to shine oh oh!
sey cus na one lifetime i get, make i for enjoy my life!
chorus :
sey me i must make the doe! amen!
sey the world must hear my name! amen!
uhm so my enemies go know! amen!
sey god na him give me the grace! amen!
sey me i must make the doe! amen!
sey the world must hear my name! amen!
uhm so my enemies go know! amen!
sey god na him give me the grace! amen!
hook :
oya bumpili e my aza!
i sey e bumpili e my aza!
moni ke bumpili e my aza!
moni ke bumpili e my aza!
oya bumpili e my aza!
i sey e bumpili e my aza!
moni ke bumpili e my aza!
moni ke bumpili e my aza!
verse 2 :
uhm sey on a monday, as i wake up from sleep, i go down on my knees and i pray to god for the life wey he give to me!
then on a tuesday, i go down to the street to huzzle for my feeding!
sey down to a sunday, sunday, as i go to church
i praise my god for the things he has done for me!
chorus :
sey me i must make the doe! amen!
sey the world must hear my name! amen!
uhm so my enemies go know! amen!
sey god na him give me the grace! amen!
sey me i must make the doe! amen!
sey the world must hear my name! amen!
uhm so my enemies go know! amen!
sey god na him give me the grace! amen!
radio voice :
sey me i must make the doe! amen!
sey the world must hear my name! amen!
uhm so my enemies go know! amen!
sey god na him give me the grace! amen!
sey me i must make the doe! amen!
sey the world must hear my name! amen!
uhm so my enemies go know! amen!
sey god na him give me the grace! amen!
sayt mix!
letras aleatórias
- letra de semana tras semana - green valley
- letra de infamous (part i : the uprising) - mass murder messiah
- letra de julia survived - doe
- letra de 2 tlf - kimbo (dk)
- letra de growing up - alex g
- letra de cycles - yahusha kalev
- letra de schu schu kolibri - monobrother
- letra de mandingueira - bid
- letra de viver para ti - fellipe magalhães
- letra de new [extended] - slimkit