
letra de born champion - youngii
and if i talk ham
dem go hear ham
dem go feel ham
and if i talk ham
dem go hear ham
dem go feel ham
and if i talk ham
dem go hear ham
dem go feel ham
and if i talk ham
dem go hear ham
dem go feel ham
and if i talk ham
dem go hear ham
dem go feel feel feel feel
no be youngii duu
youngii muller
introduction like person wey dey toast amina
everything dey mendula
i no get time for the stressing
i’m a winner
smooth aquafina
declan rice
i’m a balling n-gga
oh sensima
who be my dealer
nah my healer
boy like me
i dey i dey always delivеr
who be that wey dey act likе a gboyaga
everything nice and smooth like vinegar
lyrically mad but the bottle is a gold digger
i no won shayo but the money is a rudiger
eunice tie
well nah one o
i no won die oo
hmm hmm
hmm hmm
righteous demarcation
different lituation
light up the gyration
celebration station
tell the world i’m a born champion
i’m a born champion
and it’s obvious
back in those days they no won roll with us
but now dey see us now
and they wanna f-ck with us
tell the world
go tell the world
tell the world
i’m a born champion
i’m a born champion
im a born champion
i’m a born champion
i’m a born champion
me tell dem bad man
imma born champion
but they never knew
me am a born champion
me tell dem bad man
i’m a born champion
but them never knew
me am a born champion
me tell dem bad man
imma born champion
but they never knew
me am a born champion
me tell dem bad man
i’m a born champion
but them never knew
me am a born champion
so i let dem know
rasta man spittin on the beat (yai yai)
uther pendragon me i spit fire
suck them outta blood like a vampire
drop a flow that shock them like a live wire
lyrical cannibal
imma taliban
chop all your dogs
dem a likkle animal(badman)
i bring dope cesar to your burial
swear it’s gon be your fun-eral(brrra)
righteous demarcation
different lituation
lit up the gyration
celebration station
me tell dem bad man
imma born champion
but they never knew
me am a born champion
me tell dem bad man
i’m a born champion
but them never knew
me am a born champion
so i let dem know
letras aleatórias
- letra de 난여자가너무좋아 (i like girls) - hash swan
- letra de ballad of annie hayes - judy reisman
- letra de cannibal hulk - ill bill
- letra de only jesus - shai linne
- letra de not giving up - road trip
- letra de let's go crazy - sayaka yamamoto
- letra de street sweep - tinero
- letra de dulce amor - providencia
- letra de novinha quer mamar - mc kevin
- letra de black nimbus - vg viii